(Ad-lib:
Oya,
make
we
reason
this
matter)
See,
the
world
dey
turn,
my
head
dey
spin
Too
many
questions,
no
answers
in
the
wind
Dem
say
give
to
Caesar
what
belong
to
Caesar
But
with
this
small
salary,
Caesar
no
go
see
any
kobo,
my
brother
Ten
percent
na
for
God,
that
one
I
know
But
why
the
pastor
dey
buy
new
Benz
while
the
congregation
low?
Bad
slim ,
the
math
no
dey
add
up,
shey
you
dey
see?
So
many
questions,
but
na
money
I
dey
find
So
many
questions,
but
na
money
dey
my
mind
Bring
the
aza,
make
we
share
the
cash,
make
Caesar
rest
Forget
the
wahala,
we
just
dey
pass
the
test
Tell
me,
why
dem
born
who
write
the
beginning
of
Bible
Genesis
for
the
end
of
the
Bible?
All
those
successful
men
for
bible,
they
get
plenty
wives
While
I
dey
struggle
just
to
keep
one
life
alive
And
the
disciples
of
Jesus,
them
no
born
pikin
at
all?
So
many
questions,
but
na
money
I
dey
find
So
many
questions,
but
na
money
dey
my
mind
Bring
the
aza,
make
we
share
the
cash,
make
Caesar
rest
Forget
the
wahala,
we
just
dey
pass
the
test (
Lostsoul
get
me
some
drink)
Where
the
woman
wey
Jesus
save,
she
fine?
I
no
be
theologian,
I
just
wan
see
my
shine
No
be
say
I
get
pride,
I
just
dey
search
for
truth
While
I
dey
hustle
hard
to
keep
my
spirit
couth
Life
be
like
a
game,
we
dey
play
by
the
rules
Some
dey
preach
the
heaven,
some
dey
play
the
fools
I
no
fit
carry
wahala
for
head,
I
choose
to
dey
chill
As
long
as
the
alert
dey
drop,
I
go
pay
the
bill
So
many
questions,
but
na
money
I
dey
find
So
many
questions,
but
na
money
dey
my
mind
Bring
the
aza,
make
we
share
the
cash,
make
Caesar
rest
Forget
the
wahala,
we
just
dey
pass
the
test (
Lostsoul )
Yeah,
just
pass
the
cash
Let
Caesar
rest
for
a
minute
Money
on
my
mind,
no
other
thing
Lostsoul
records