Frobits
🎵 A song made on Frobits

Gentle de Bulala

Prince Amadi · 🇬🇭 Ghana
0:000:00
Download Remix
Make your own song
Continues securely on the web
Lyrics

Small

mistake

too

much

voltage,oversabisabi

na

make

police

catch

am

Since

hundred

level

na

e

start

to

dey

terrorize

Everyday

the

mommy

dey

fast

and

pray

make

e

for

graduate

but

the

momma

no

know

say

he

pikin

dey

play

English

man

wey

e

mate

de

focus

Four

years

on

campus

e

escape

many

rivals,he

dey

play

the

game

successfully

only

for

am

to

loose

guard

himself

for

the

last

day

of

exam,for

the

campus

everybody

know

Emeke

as

Gentle

de

Bulala.

Cus

for

face

e

gentle

but

e

come

to

crazy

e

dey

Bulala.e

was

just

determine

to

make

mama

proud

*3(chorus)You

know

say

some

men

de

wey

no

want

make

e

graduate

More songs by Prince Listen to songs created by others
FROBITS