A song made by Adeymighty🎤👨🎤
A song made by Adeymighty🎤👨🎤
Omo ogbon ton je!
Asake vibes, you feel me?
E choke!
Omo ogbon ton je Bonfidis
From the start, I been on my own thesis
Man you know am a Bonfidis, born for this
God created me for this, no be by tricks
Every step wey I take, e dey scatter ground
My matter different, I no dey play around
See the way I move, see the confidence
Nobody fit stop my evidence, e clear!
Cause I feel like nobody can stop my things
The way I do my things, e sweet them
Nobody can stop my things
The way I do my things, I dey kill them
Bonfidis! I was created for this
Bonfidis! Man I was born for this
Nobody can stop my things oh!
The way I do my things!
Mo gbe! See as I dey shine like diamond
Every move calculated, I no dey whine am
God don bless me, na my time be this
Bonfidis, born for the finesse
From Naija to the world, we dey represent
My hustle different, e no be accident
They try copy but them no fit match am
Original bornfidis, who send them?
Cause I feel like nobody can stop my things
The way I do my things, e sweet them
Nobody can stop my things
The way I do my things, I dey kill them
Bonfidis! I was created for this
Bonfidis! Man I was born for this
Nobody can stop my things oh!
The way I do my things!
Omo ogbon ton je!
Bonfidis for life!
E choke!