A song made by Sunny~Tee🤪
A song made by Sunny~Tee🤪
Ayy! E choke!
Machala ti de o!
From Shitta to di world stage scatter
My broda Wizkid, e no dey carry last
Grammy for hand, platinum everywhere
Starboy dey shine, nobody fit compare
E dey make am look easy, omo see levels
From "Holla At Your Boy" to international rebel
Every song na banger, every move calculated
Made in Lagos vibes, whole world dey feel am
Wizkid! Wizkid! The baddest!
Big Wiz energy, e no fit finish
Wizkid! Wizkid! No competition!
From Lagos to London, na legend!
Wahala!
See this one oh, e no send anybody
Music sweet pass jollof, everybody dey party
Collaborate with Beyoncé, link up Burna
Starboy FC worldwide, we no dey turn back
Private jet tingz, designer everything
But e still rep Naija, that's the real king
Thirty-something years, legacy don set
Wizkid na GOAT, abeg no argue am
Wizkid! Wizkid! The baddest!
Big Wiz energy, e no fit finish
Wizkid! Wizkid! No competition!
From Lagos to London, na legend!
Machala! Baba Zion!
E choke! Mo gbe!