Frobits
🎵 A song made on Frobits

Ganza Republic Bounce

0:000:00
Download
Reply with a song
Lyrics

[male vocals] Ganza

Republic

[male vocals] Ganza

Republic

[male vocals] Ganza

Republic

For

dis

ganza

Republic

some

pipple

na

frog,

while

some

na

toad,

na

so

so

jumping

and

skipping

everybodi

dey

do

here,

everywhia

you

waka

go,

na

dirty

and

portoporto

full

am,

everywhia

dey

smell

like

rotten

fish.

Govament

no

reach

here,

everybodi

na

govament,

na

gang

leaders

be

our

olokpa

against

men

of

the

underworld.

No

do

eni

how,

if

not,

you

go

see

eni

how.

If

you

sabi

dance,

dance

away

your

sorrow,

if

you

sabi

smoke,

just

smoke

away

pains

and

borrows,

smoke

to

high

heavens,

let

de

smoke

go

tell

baba

god

sey

life

no

easy

for

ganza

republic.

Everybodi

dey

poo

for

wata

side,

man

and

woman,

boys

and

girls

everybodi

dey

mind

him

business,

face

front,

keep

moving,

skipping

and

jumping,

jazz

up,

man

up.

No

small

pikin

for

here,

everybodi

rugged

die,

mama

and

papa

dey

rugged,

ruggedity

na

identity,

no

nonentity

fit

empty

enibodi

for

dis

ganza.

if

you

cap

anyhow,

you

go

collect

enihow.

everybodi

dey

game,

no

capp,

no

lapp.

If

you

sabi

dance,

dance

away

your

sorrow,

if

you

sabi

smoke,

just

smoke

away

pains

and

borrows,

smoke

to

high

heavens,

let

de

smoke

go

tell

baba

god

sey

life

no

easy

for

ganza

republic.

For

every

conar

you

go

see

chemistry

lab,

you

go

see

different

colors,

different

mixtures

wey

resemble

rainbow

colors.

na

so

different

grasses

dey

everywhia,

dem

fit

high

you

pass

high

tension.

If

you

sabi

dance,

dance

away

your

sorrow,

if

you

sabi

smoke,

just

smoke

away

pains

and

borrows,

smoke

to

high

heavens,

let

de

smoke

go

tell

baba

god

sey

life

no

easy

for

ganza

republic.

For

ganza,

toilet

na

wata

side,

koror

na

bath

room,

chemistry

lab

na

hospital,

grandma

na

midwife,

just

respect

yasef,

mind

ya

business,

no

price

mata

for

matayas

hand.

Dreadlock

na

identity,

punk

na

identity,

color

na

identity,

cappin

na

I

d.

No

go

join

if

you

no

get

mind.

no

join

if

you

no

no

winch

winch,

no

go

join

if

you

no

get

orientation,

no

go

join

if

you

no

fit

run.

No

go

freestyle

haircut

and

color

if

you

no

dey.

no

capp,

no

lapp.

If

you

sabi

dance,

dance

away

your

sorrow,

if

you

sabi

smoke,

just

smoke

away

pains

and

borrows,

smoke

to

high

heavens,

let

de

smoke

go

tell

baba

god

sey

life

no

easy

for

ganza

republic.

No

tax

man,

no

levy

agent,

no

govament,

no

light,

no

wata,

no

hospital,

no

road,

no

toilet,

no

olokpa,

no

yellow

fever,

no

traffic,

no

pleasure

garden.

No

only

ruggedity,

pikin

and

identity

full

everywhia.

Fine

who

fine

you,

fight

who

fight,

no

send

enibodi,

face

front,

fly

your

color,

na

capp

anyhow.

wear

your

baggy,

wear

your

heavy

shoes,

wear

your

dreadlock,

tatoo

your

face,

smoke

your

smoke,

nobodi

send

you.

Nobodi

send

you

your

face

for

Ganza

Republic,

ruggedity

na

identity,

fly

your

color,

no

your

boundary.

No

price

market,

wey

you

no

fit

buy.

If

you

sabi

dance,

dance

away

your

sorrow,

if

you

sabi

smoke,

just

smoke

away

pains

and

borrows,

smoke

to

high

heavens,

let

de

smoke

go

tell

baba

god

sey

life

no

easy

for

ganza

republic.

More songs by Udehani Listen to songs created by others
FROBITS