A song made by Warleedurh
A song made by Warleedurh
Big Jaxx!
Yeah yeah
Afrobits on the beat oh!
All these girls dey show me pepper
But you be the only one wey I remember
Your love dey sweet me like jollof pepper
No cap, you be my number one forever
Dem dey try but e no dey work
Cause na you dey make my heart dey burst
My baby girl, my everything
Na you I go marry, give am the ring
Leave and leave your destiny
Some girls want to follow me
But e be say you be all I need
You be all I need oh!
Leave and leave your destiny
Some girls want to follow me
But e be say you be all I need
Na you I need!
Omo see as you fine like wine
Every time I see you, girl you blow my mind
Your matter dey make me dey craze
I fit do anything, any day
All these runs girls dey disturb my phone
But I no send them, I dey zone
Cause na your love dey ginger me
You be the queen of my dynasty
E choke!
Leave and leave your destiny
Some girls want to follow me
But e be say you be all I need
You be all I need oh!
Leave and leave your destiny
Some girls want to follow me
But e be say you be all I need
Na you I need!
Big Jaxx!
Afrobits!
E be say you be all I need oh
My destiny!