[male
vocals] *"
SURE
BANKER" | 90
s +
RAP
VERSION* _
VERSE 1 -
Male VO_
Omo,
election
na
no
be
trial
and
error
o
Lagos
matter
na
the
most
serious
matter
Before
before,
we
dey
hustle
for
traffic
Light
dey
go,
fear
dey
full
everywhere
But
now
we
see
government
wey
dey
work
Road
dey
open,
security
dey
bark
and
bite,
environment
sef
no
Kari
last _
HOOK /
CHORUS -
Group Vocals_
KOH
na
sure
banker!
Eko
nte
si
wa
ju!
KOH
Ma
Lo
Be!
KOH
Ma
Lo
Be!
Eko
nte
si
wa
ju!
KOH
na
sure
banker!
Eko
nte
si
wa
ju!
KOH
Ma
Lo
Be!
KOH
Ma
Lo
Be!
Eko
nte
si
wa
ju!
Princess
Damilola
as
deputy
go
palash
the
level
Mama
for
market,
youth
get
plan
From
hospital
to
school,
things
dey
change
One
Lagos,
one
vision,
no
be
arrangee
Hamzat
dey
work,
he
dey
listen
To
make
sure
say
every
citizen
dey
win _
BRIDGE -
Male +
Female
VO Together_
From
Badagry
to
Ikorodu
Island
to
mainland,
we
know
the
truth
We
no
dey
gamble
with
our
future
o
We
dey
go
with
sure
banker,
e
dey
do!
Yo
yo,
Lagos
youths
Oya
show
PVC
We
no
wan
story,
we
wan
results,
na
truth!
Job
dey?
Skill
up!
KOH
dey
back
am
Tech
hub,
startup,
make
the
money
land
From
Yaba
to
Surulere,
we
dey
create
No
be
audio
money,
we
dey
generate
Vote
with
sense,
no
follow
noise
Lagos
future
na
our
choice
KOH
and
Princess,
na
the
winning
team
Make
we
build
am
together,
na
our
dream!
KOH
na
sure
banker,
you
know
the
fact! _
HOOK /
CHORUS -
Group Vocals_
KOH
na
sure
banker!
Eko
nte
si
wa
ju!
KOH
Ma
Lo
Be!
KOH
Ma
Lo
Be!
Eko
nte
si
wa
ju! _(
Silent
voice)_ -
Eko
oni
baje
oo! _
HOOK /
CHORUS -
Group Vocals_
KOH
na
sure
banker!