[male vocals] Vulture
Vulture
no
dey
sweat,
vulture
no
dey
work,
vulture
no
dey
fight,
vulture
no
dey
chase
food,
vulture
no
dey
drag
food,
vulture
no
wan
suffer,
vulture
no
wan
wake
up
early,
vulture
no
dey
do
night
shift.
vulture
no
dey
hustle
under
rain.
Na
rotten
food,
vulture
dey
chop,
na
food
wey
dem
reject
dey
sweet
am,
na
deadi
body
dey
make
am
jolliment,
na
wetin
motto
jam
dey
give
am
beta
vibes
and
rthymes.
Old
age
no
dey
funny
bros,
you
go
push
gate
for
pesin
wey
suppose
be
your
pikin
mate
Fine
vulture
no
dey,
vulture
na
scavengers,
dey
no
wan
work,
dey
no
wan
suffer,
dey
no
wan
go
farm,
dey
no
wan
sweat,
dem
be
fine
boys
and
sweet
babes.
Dem
dey
fear
sweat,
sun
and
suffer,
but,
dey
wan
jolli .
Very
vulture
wan
chop
deadi
bodi,
vulture
wan
chop
wetin
motto
jam.
na
fine
fine
tins
human
vulture
wan
collect
and
chop.
vulture
dey
pray
make
him
papa
kpai,
make
him
inherit
papa
property
come
dey
jolly
like
ant
wey
see
sugar.
Vulture
dey
like
where
money
dey,
wey
work
no
dey,
na
so
so
free
fun
feasting
and
funeral
and
burial
him
dey
like.
Old
age
no
dey
funny
bros,
you
go
push
gate
for
pesin
wey
suppose
be
your
pikin
mate
vulture
dey
gbadu
owanbe
party,
na
so
so
clubbing
and
drinking,
no
work,
no
skill,
no
certificate,
na
so
so
jolliment.
fine
boy ,
sweet
babes
wit
sweet
dimples
wey
no
get
pimples.
vulture
dey
like
beggi
beggi
lifestyles,
dem
go
borrow
clothes,
dem
go
borrow
shoes,
dem
go
borrow
motto
to
flex
babe,
dem
go
borrow
room
to
nak
babe,
dem
go
dey
lie
lie
wey
go
full
basket
of
tomatoes.
Na
beggi
beggi
bros
and
boroow
borrow
aunties.
Old
age
no
dey
funny
bros,
you
go
push
gate
for
pesin
wey
suppose
be
your
pikin
mate
Dem
go
lie
lie
for
morning,
come
borrow
borrow
for
afternoon,
come
begi
begi
for
night,
dis
kind
life
no
dey
tire
you
bros,
waka
waka
no
dey
tire
you-fine
girl.
Your
papa
send
you
go
school,
you
no
gree
learn,
na
so
so
waka
waka
wit
girls,
na
inside
bush
be
your
study
center
wit
girls,
dey
smoke
and
nak
like
i
pass
my
nebor
generator
exhaust
pipe.
Old
age
no
dey
funny
bros,
you
go
push
gate
for
pesin
wey
suppose
be
your
pikin
mate.
You
go
dey
beg
pipple
for
money,
dey
suffer
wit
bar
head
like
vulture.
Dem
go
lie
lie
for
morning,
come
borrow
borrow
for
afternoon,
come
begi
begi
for
night,
dis
kind
life
no
dey
tire
you
bros,
waka
waka
no
dey
tire
you-fine
girl.
You
dey
wish
make
your
papa
kpai,
make
you
become
landlord,
all
your
mind
na
house
rent
for
the
house
wey
you
no
build.
vulture
no
be
beta
bird,
gods
no
dey
accept
him
offering
and
gift.
Vulture
no
dey
sweat,
vulture
no
wan
suffer,
na
to
lie
lie
for
morning,
come
borrow
for
afternoon,
come
beg
for
night,
vulture
na
bad
bird
wey
get
hard
bar
head .
Dem
go
lie
lie
for
morning,
come
borrow
borrow
for
afternoon,
come
begi
begi
for
night,
dis
kind
life
no
dey
tire
you
bros,
waka
waka
no
dey
tire
you-fine
girl.
Vulture
na
cultist,
vulture
na
tiff,
vulture
na
bandit,
vulture
na
ritualist,
vulture
na
corrupt
politician,
vulture
na
bird
we
know,
na
god
create
am
we
too.
but
you
wey
hate
work
but
dey
like
jolliment
be
vulture,
oga
na
you
i
dey
talk
to,
no
throw
way
face,
na
you
be
vulture.
Dem
go
lie
lie
for
morning,
come
borrow
borrow
for
afternoon,
come
begi
begi
for
night,
dis
kind
life
no
dey
tire
you
bros,
waka
waka
no
dey
tire
you-fine
girl.