[male vocals] God
Abeg
o
[male vocals] God
Abeg
o
I
know
sey
na
my
destiny
to
help
pipple
wey
get
problems,
i
no
sey
my
fate
to
stand
in
the
gap
for
the
weak
and
the
lost.
I
know
sey
na
my
gift
to
speak
for
the
oppressed
and
the
defeated.
I
no
sey
na
baba
god
work,
i
no
fit
go
back,
i
no
fit
leave
am.
Even
if
i
lose,
i
win,
even
i
kpai,
l
live,
na
my
destiny,
i
no
dey
fear
devil,
i
no
dey
run
from
demons,
dem
sabi
my
name.
I
be
fire,
i
be
evil
destroyer,
na
my
destiny,
na
my
fate
to
win.
I
no
sey,
some
pipple
wey
i
fight
for
dey
ungrateful,
still,
i
no
send
dem,
i
no
sey
pipple
wey
i
fight
for
go
turn
around
fight
me,
no
wahala,
i
stand
wella,
i
no
sey
dem
get
short
memories,
dat
one
no
pain
me,
i
no
sey
dem
go
forget
me,
i
no
dey
worry
myself.
He
dey
pain
sey,
after
i
fight
for
dem,
deliva
dem,
dem
go
still
join
hands
wit
de
oppressors
and
evil
mastas
com
dey
fight
me,
dey
pursue
me
for
spiritual
and
i
physical.
Baba
god
abeg
oh,
oo
no
allow
dem
win
me.
Even
if
i
lose,
i
win,
even
i
kpai,
l
live,
na
my
destiny,
i
no
dey
fear
devil,
i
no
dey
run
from
demons,
dem
sabi
my
name.
I
be
fire,
i
be
evil
destroyer,
na
my
destiny,
na
my
fate
to
win.
De
pesin
wey
dem
tie
for
ground
like
goat,
wey
dey
don
conclude
and
settle
him
mata
for
grave,
go
still
turn
around
dey
pursue
de
pesin
wey
save
am,
fight
for
am.
De
matta
don
tire
me
self.
But
i
get
baba
angels
for
my
side.
All
my
life,
de
problem
wey
i
dey
get
wit
bad
pipple
be
sey.
i
dey
speak
for
de
pipple
wey
dey
don
tie
dere
mouth,
i
dey
fight
for
pipple
wey
dey
dey
oppress,
i
dey
stand
in
de
gap
for
de
pipple
wey
witches
don
conclude
dere
mata.
Baba
god,
na
beg
i
dey
beg,
no
allow
evil
win
over
good.
I
no
sey,
i
no
dey
perfect,
i
no
sey
i
no
be
good
man,
i
no
sey
i
no
get
right
to
save
de
imperfect
pipple,
i
no
sey,
i
no
get
power
of
my
own,
i
no
sey,
i
be
human
being
wit
flesh
and
blood.
I
no
sey
i
get
limit
and
weakness.
Baba
God,
give
me
your
strength
to
stand
strong.
Even
if
i
lose,
i
win,
even
i
kpai,
l
live,
na
my
destiny,
i
no
dey
fear
devil,
i
no
dey
run
from
demons,
dem
sabi
my
name.
I
be
fire,
i
be
evil
destroyer,
na
my
destiny,
na
my
fate
to
win.
Baba
god,
give
me
strength
for
my
weakness,
give
me
confidence
for
my
fear,
give
me
light
for
my
darkness,
give
me
help
for
my
slack,
carri
hope
give
me,
wen
him
be
like
sey,
all
hope
don
fly
commot.
Baba
god
na
your
hand
i
dey
so.
I
no
go
fall
for
ground.
I
no
wan
slack,
i
no
wan
sleep
for
my
enemies'
bed,
i
no
wan
chop
evil
pipple
food,
i
no
wan
make
deal
wit
dem,
i
no
wan
join
dem
dey
oppress
pipple,
i
no
wan
suck
blood,
i
no
wan
sip
piss,
i
no
wan
chew
poo,,
i
no
wan
chop
flesh.
Baba
god
i
wan
stand
like
rock
for
de
pipple
wey
no
get
enibodi
to
stand
for
dem,
i
wan
be
like
light
and
hope
for
de
pipple
wey
dey
don
tie
keep
for
darkness,
i
wan
be
like
air
for
de
pipple
wey
dey
don
tie
dere
neck,
i
wan
be
fire
wey
dey
burn
evil
pipple.
Even
if
i
lose,
i
win,
even
i
kpai,
l
live,
na
my
destiny,
i
no
dey
fear
devil,
i
no
dey
run
from
demons,
dem
sabi
my
name.
I
be
fire,
i
be
evil
destroyer,
na
my
destiny,
na
my
fate
to
win.
Inside
dis
life
na
battle
full
am,
na
bad
pipple
full
am
too,
but
evil
no
go
fit
prevail
over
good,
darkness
no
go
fit
cover
light.
Bad
Pipple
no
go
fit
turn
dis
world
upsidedown,
becos
we
get
baba
god
and
angels
in
charge,
nothing
mega.
I
no
go
stop,
i
no
go
vex,
i
no
go
leave
a
drownin
fellows,
i
no
go
abadon
prisoner
for
prison,
i
no
go
commot
eyes
com
waka
pass,
i
no
go
allow
evil
pipple
to
prosper
on
dis
land,
i
no
go
allow
dem
move
around
dey
torment
pipple.
I
go
pursue
all
witches
and
wizard,
i
go
destroy
dere
covens,
i
go
scatta
dere
plans,
good
pipple
go
enjoy
peace,
flex
life,
rejoice
untop
of
dis
world
wey
baba
carri
us
put
inside
make
we
jolli.
Even
if
i
lose,
i
win,
even
i
kpai,
l
live,
na
my
destiny,
i
no
dey
fear
devil,
i
no
dey
run
from
demons,
dem
sabi
my
name.
I
be
fire,
i
be
evil
destroyer,
na
my
destiny,
na
my
fate
to
win.