Frobits
🎵 A song made on Frobits

Gold Digger Everywhere

0:000:00
Download
Reply with a song
Lyrics

[male vocals] Golddigger

Gold

digger

dey

everywhere,

he

dey

for

black,

he

dey

for

white,

he

dey

for

brown,

he

dey

for

man,

he

for

woman,

dem

dey

everywhere

and

anywhere

around

the

world.

Dey

like

gold

wella,

dey

wan

wear

am,

dey

wan

flex

am,

dey

wan

jolli

am,

dey

wan

dance

am,

dey

wan

show

off,

dey

wan

drive

am,

dey

wan

celebrate

am,

dey

wan

live

inside

gold

mansion.

Sister

gold

digger

na

wigs

and

shoes

vendor

for

facebook

and

Instagram,

private

delivery

na

her

hubby,

she

be

private

chef

for

X ,

she

be

ashawo

for

night.

Blackmail

tapes

na

library,

emotional

blackmail

na

pass

words,

juju

na

waist

beads,

lie

lie

na

inspiration

from

above.

If

she

blackmail

you,

you

go

fear

devil,

if

him

blackmail

you

go

pay

tire

kill

yaself.

Gold

digger

na

sweet

babe,

gold

digger

fine

boy

wey

like

fine

fine

tins,

money

and

tins

wey

be

already

made.

Dem

no

dey

like

to

hustle,

turtle

and

bubbles,

so

so

soft

and

sweet

untop

of

another

pesin

sweat

and

suffer.

Gold

digger

dey

fear

digger,

de

banging

sound

of

digger

na

threat

to

him

soft

and

sweet

skin

like

a

king

wey

no

conqure

kingdom.

Dem

like

wealth

but

dem

dey

fear

sweat,

dem

like

gold

but

dem

dey

fear

road,

dem

like

expensive

toys

but

dey

run

from

toiling

and

tilling

of

the

ground.

Blackmail

tapes

na

library,

emotional

blackmail

na

pass

words,

juju

na

waist

beads,

lie

lie

na

inspiration

from

above.

If

she

blackmail

you,

you

go

fear

devil,

if

him

blackmail

you

go

pay

tire

kill

yaself.

Gold

digger

wan

eat

meat

but

him

dey

fear

fire

heat,

gold

digger

wan

money

but

him

dey

hate

early

morning

wake

up.

gold

digger

wan

bags

of

money

but

banging

sound

of

digger

na

threat

to

him

soft

and

sweet

life.

Gold

digger

wan

chop

chicken

laps

and

wings

but

him

hate

poutry

and

sound

of

chicken.

gold

digger

wan

flex

fine

shoes,

she

wan

cat

walk

untop

but

she

hates

smart

work

untop

say

na

still

hard

work.

Gold

digger

like

Will

Smith

de

movie

star

but

she

hate

the

face

of

goldsmith,

she

no

wan

see

him

papa

wey

be

blacksmith.

Blackmail

tapes

na

library,

emotional

blackmail

na

pass

words,

juju

na

waist

beads,

lie

lie

na

inspiration

from

above.

If

she

blackmail

you,

you

go

fear

devil,

if

him

blackmail

you

go

pay

tire

kill

yaself.

Gold

digger

no

wan

read

books

untop

of

expensive

wings,

she

wan

sort

lecturers

for

beds,

she

wan

sort

cos

reps

for

hotels,

her

laps

na

trap

and

slaughter

for

men

wey

loose

guard.

She

wan

nap

and

chill

wit

sugar

daddies,

he

wan

flex

wit

sugar

mummies,

all

him

bodi

na

tatoo

full

am.

Seven

by

five

inches

wey

dey

him

waist

na

gift

from

above.

Him

mama

think

say

na

banker

him

be,

him

papa

think

say

na

business

man,

him

sista

tink

say

na

hardworking

bros,

na

younger

bros

no

say

na

giggolo

but

him

no

wan

cast

am

give

parents.

Blackmail

tapes

na

library,

emotional

blackmail

na

pass

words,

juju

na

waist

beads,

lie

lie

na

inspiration

from

above.

If

she

blackmail

you,

you

go

fear

devil,

if

him

blackmail

you

go

pay

tire

kill

yaself.

Sister

gold

digger

na

wigs

and

shoes

vendor

for

facebook

and

Instagram,

private

delivery

na

her

hubby,

she

be

private

chef

for

X ,

she

be

ashawo

for

night.

Dem

no

like

work,

dey

wan

flex,

dey

wan

rest,

dey

wan

jolli

soft

and

sweet

life

wey

no

get

sound

of

banging

digger,

life

wey

no

get

stress

and

wey

no

get

suffer,

wey

na

only

soft,

sweet

skin

like

butterfly.

Dey

wan

flex

fine

cars,

jolli

plenty

money,

live

for

castle

and

garden,

no

sun

touch

on

the

skin.

Na

only

soft

and

sweet

life

untop

of

laziness.

Blackmail

tapes

na

library,

emotional

blackmail

na

pass

words,

juju

na

waist

beads,

lie

lie

na

inspiration

from

above.

If

she

blackmail

you,

you

go

fear

devil,

if

him

blackmail

you

go

pay

tire

kill

yaself.

Blackmail

tapes

na

library,

emotional

blackmail

na

pass

words,

juju

na

waist

beads,

lie

lie

na

inspiration

from

above.

If

she

blackmail

you,

you

go

fear

devil,

if

him

blackmail

you

go

pay

tire

kill

yaself.

Many

don

kpai

young

untop

like

dis,

soft

life

gold

bro

and

sist

work

for

am,

you

go

get

am

still

and

still.

Sister

gold

digger

na

wigs

and

shoes

vendor

for

facebook

and

Instagram,

private

delivery

na

her

hubby,

she

be

private

chef

for

X ,

she

be

ashawo

for

night.

More songs by Udehani Listen to songs created by others
FROBITS