[male vocals] This
song
is
produced
by
the
Delta
state
Government
House
Chapel
choir
My
fellow
Deltans
come
oo
The
more
agenda
wey
Governor
Sheriff
promise,
don
dey
work
oo
The
UKODO
don
dey
go
round,
and
Deltans
dey
feel
am,
So
make
we
hail
the
man.
UKODO.
is
our
man
oo
UKODO.
Governor
of
the
people
eh
UKODO.
Na
you
we
want
again
UKODO.
Governor
Sheriff
you
too
sabi
UKODO.
Delta
North
people
say.
oh,
na
UKODO
Delta
South
say
UKODO
Delta
Central
people
say
na
UKODO.
Our
state
don
better
with
UKODO.
UKODO
again
and
again
oo
UKODO
UKODO
UKODO,
UKODO ,
UKODO