A song made by Innocent
A song made by Innocent
Blaqblade
E choke"
Omo no be wetin them think about me them dey see,
Hoo-ha"
E choke then well say the boy strong like caterpillar,
Omo Igbo boy with great heart'
Mama tell me say make I know dull,
My papa poor man'
Omo Akpo ebule double bone son,
E choke them as inyi boys are making it geregere!!,
Back then we no see light,
Darkness na our favorite here"
If you no get touch light,
Make sure your phone get enough charge,
Makana NEPA nepa no go give you flashlight,
At all"
BLAQBLADE"
BIKO"
Tell them how the ghetto dey here in Nigeria,
Omo ghetto na the only place we get freedom of speeches,
Makana onye obula Maru owee ya,
For ghetto like this hustle be like kada jackey"
And if you no strong everything go just blue for your eyes,
2 4 7"
Man dey outside with thought and no be wetin we wish we go see at end of the day,
Na for here them dey kpai mama them only child,
Sometimes for ghetto dead body go dey group,
Na for here them dey kpai ABOBI
wey no dey talk"
Na for ghetto them deu desvirgin our young girls,
BLAQBLADE"
Alobam ezege phyno phino na ghetto gang'
Runtown NWA mama you know say na ghetto gang,
Flavour ejele way you see na ghetto leader"
Duncan might nwenne might Omo na ph ghetto man l"
Davido way you see so NWA na ghetto gang,
2baba wey u know blaqblade tell you say na ghetto legend"
Omah lay my G omah you be my ghetto leader'
BLAQBLADE
E choke!