Frobits
🎵 A song made on Frobits

Oga Ifeco Don Carry Carry

0:000:00
Download
Reply with a song
Lyrics

[male vocals] Oga

go

marry

Oga

Ifeco

go

marry,

all

your

mate

don

get

five

children

wey

don

enta

secondary.

Everyday

na

so

so

carry

carry,

today

na

yellow

papaw,

tommorow

na

walnut

black,

na

so

so

carry

carry.

If

you

sabi

drive

rough,

fast

and

furious,

abeg

wear

your

helmet

and

kneel

guard

life

no

dey

two,

na

one

life.

You

never

marry

but

your

children

don

plenty

for

married

men

houses,

all

widows

for

the

area

sabi

the

tatoo

wey

dey

for

your

seven

by

five

inch

drilling

bit.

If

you

sabi

drive

rough,

fast

and

furious,

abeg

wear

your

helmet

and

kneel

guard

life

no

dey

two,

na

one

life.

Broda

carry

carry,

you

go

short

girl

for

morning,

carry

tall

girl

for

afternoon,

come

carry

yellow

girl

for

night.

your

room

na

different

agbo

full

am.

bro

go

marry

time

no

dey.

Your

room

na

chemistry

lab,

your

bed

na

slaughter.

You

never

marry

but

your

children

don

plenty

for

married

women

houses,

all

widows

for

the

area

sabi

the

tatoo

wey

dey

for

your

seven

by

five

inch

drilling

bit.

If

you

sabi

drive

rough,

fast

and

furious,

abeg

wear

your

helmet

and

kneel

guard

life

no

dey

two,

na

one

life.

If

dem

say

make

you

go

marry ,

you

go

say

you

dey

fine

wife,

all

the

ones

wey

dey

fire

down

every

day

na

wetin ,

dem

be

suya?.

Broda

you

be

bad

influence

to

the

children

for

the

area.

Your

mama

bring

wife

for

you

chop

am,

she

come

run,

your

sister

bring

wife

for

you ,

you

chop

am

dey

claim

she

no

be

wife

material.

Broda

pipe

and

swipe,

everyday

na

so

so

fight

girl

dey

fight

for

your

house.

Broda

carry

carry,

you

go

short

girl

for

morning,

carry

tall

girl

for

afternoon,

come

carry

yellow

girl

for

night.

your

room

na

different

agbo

full

am.

bro

go

marry

time

no

dey.

Your

room

na

chemistry

lab,

your

bed

na

slaughter.

If

you

sabi

drive

rough,

fast

and

furious,

abeg

wear

your

helmet

and

kneel

guard

life

no

dey

two,

na

one

life.

Married

women

come

you

go

chop,

singles

you

go

pipe

am,

widows

come

you

go

wipe

am

wella ,

broda,

dis

kind

life

no

good

oooo.

the

sound

from

your

room

no

nice

bro,

your

room

na

studio?

Broda

carry

carry,

you

no

dey

tire

at

fifty,

dis

kind

life

no

go

favour

you

for

old

age.

every

girl

for

the

area ,

you

don

chop

am,

your

mouth

and

car

na

women

magnet ,

dem

no

dey

say

no.

If

you

sabi

drive

rough,

fast

and

furious,

abeg

wear

your

helmet

and

kneel

guard

life

no

dey

two,

na

one

life.

Broda

fine

boy,

wrinkle

don

dey

show

for

your

face,

na

now

you

go

carry

innocent

girl

wan

marry.

After

one

year

of

marriage

no

pikin

to

show.

So

so

fasting

and

assignment

she

dey

do,

na

so

she

dey

run

from

church

to

church

dey

fine

pikin.

Broda

don

fire

wetin

no

nice,

now

old

age

don

come,

bullet

don

finish

for

broda

gun.

If

you

sabi

drive

rough,

fast

and

furious,

abeg

wear

your

helmet

and

kneel

guard

life

no

dey

two,

na

one

life.

Bro

Ifeco,

last

last

he

be

like

say

na

other

pipple

bullet

go

fire

your

antelop

at

last,

this

girl

don

pay

for

your

sinns

tire.

Broda

fine

boy ,

marry

wen

your

mate

dey

marry,

go

school ,

if

your

head

no

carry

am,

if

your

head

carry

studies ,

go

learn

skill

or

business.

Time

no

dey

wait

for

fine

boy,

age

no

dey

wait

for

carry

carry.

If

you

sabi

drive

rough,

fast

and

furious,

abeg

wear

your

helmet

and

kneel

guard

life

no

dey

two,

na

one

life.

Age

no

dey

pity

men

wey

no

get

sense,

time

no

dey

wait

for

their

waist

pain.

Age

and

time

dey

punish

there

past

like

ex

convict.

Broda

carry

carry,

sickness

go

torture

your

past

and

your

present

if

you

no

use

your

head.

If

you

sabi

drive

rough,

fast

and

furious,

abeg

wear

your

helmet

and

kneel

guard

life

no

dey

two,

na

one

life.

Broda

carry

carry,

you

go

short

girl

for

morning,

carry

tall

girl

for

afternoon,

come

carry

yellow

girl

for

night.

your

room

na

different

agbo

full

am.

bro

go

marry

time

no

dey.

Your

room

na

chemistry

lab,

your

bed

na

slaughter.

If

you

sabi

drive

rough,

fast

and

furious ,

beg

wear

helmet

and

knee

guard.

Slippery

ground

dey,

slop

ground

dey,

high

ground

dey,

if

you

fall,

you

fit

kpai,

you

fit

get

beta

injury

wey

go

dash

you

wheel

chair

join.

Use

your

head,

time

no

dey .

If

you

sabi

drive

rough,

fast

and

furious,

abeg

wear

your

helmet

and

kneel

guard

life

no

dey

two,

na

one

life.

More songs by Udehani Listen to songs created by others
FROBITS