[male vocals] I
no
be
soldier
[male vocals] I
no
be
soldier
[male vocals] I
no
be
soldier
I
no
soldier
but
i
go
fight
for
you,
i
no
be
police
but
arrest
your
enemies,
i
no
be
judge
but
i
go
jail
your
enemies,
i
no
be
nurse,
but
i
go
take
care
of
you
like
queen,
i
no
be
angel,
but
i
go
watch
over
you.
If
you
wan
stay,
stay,
if
you
love
me,
love
me,
if
you
wan
follow
me,
follow
me.
i
go
give
you
plenty
tins
wey
pass
money,
i
go
show
you
love
wey
sweet
pass
season
movie.
but
if
you
wan
go,
abeg
fly
comot
like
bird.
plenty
birds
dey
for
bush
dey
call
guy
man
for
love.
I
no
find
trouble,
enibodi
wey
find
you
trouble,
go
see
my
trouble
wey
jam
wahala.
i
no
be
bank,
but
dont
worry,
i
go
give
you
money,
come
take
loan
join,
carry
all
of
dem
give
you
make
you
jolli,
flex
life
like
baba
Ade
wey
dey
for
Adesida
road.
If
you
wan
stay,
stay,
if
you
love
me,
love
me,
if
you
wan
follow
me,
follow
me.
i
go
give
you
plenty
tins
wey
pass
money,
i
go
show
you
love
wey
sweet
pass
season
movie.
but
if
you
wan
go,
abeg
fly
comot
like
bird.
plenty
birds
dey
for
bush
dey
call
guy
man
for
love.
I
no
be
footballer
but
i
go
dribble
your
haters
com
score
penality
for
there
heart,
make
him
pain
dem
wella
wella.
no
worry
my
lover
i
go
fight
for
you,
i
go
defend
you
like
rock,
run
for
you
like
waves
and
winds.
I
no
be
comedian,
but,
i
go
tinkle
you
so
tey,
you
go
laff
fall
for
bed
and
somtin
go
shele
wey
no
get
shalaye.
i
no
be
teacher,
but
i
go
teach
you
plenty
styles,
wey
pass
monkey
and
elephant
styles.
I
no
be
pastor,
but
i
go
dey
pray
for
you,
dey
kabash
for
you,
dey
fight
devil
with
prayer
for
you,
no
worry
i
no
be
priest
but
i
go
dey
intercede
for
you,
dey
book
morning
and
evening
mass
for
you,
so
dat
he
go
beta
for
us
wella
wella.
If
you
wan
stay,
stay,
if
you
love
me,
love
me,
if
you
wan
follow
me,
follow
me.
i
go
give
you
plenty
tins
wey
pass
money,
i
go
show
you
love
wey
sweet
pass
season
movie.
but
if
you
wan
go,
abeg
fly
comot
like
bird.
plenty
birds
dey
for
bush
dey
call
guy
man
for
love.
I
no
be
bird,
but
i
go
fly
for
you,
i
go
pursue
mosquitoes
for
you,
kpai
mosquitoes
for
you.
i
no
be
oxygen
but
i
go
dey
breathe
for
you,
survive
for
you,
no
worry,
no
go
warri,
i
dey
like
Dele
wey
get
Dera
as
a
dealer
for
man
dealer
for
Madala.
I
no
be
tractor,
but
i
go
farm
sotey
for
you,
land
no
go
dey
again,
you
go
get
plenty
food
for
house,
you
no
go
hungry
again.
i
no
be
motto,
but
i
go
travel
you
go
many
places ,
buy
you
plenty
soft
and
sweet
tins
wey
go
totori
your
mind.
I
never
see
dis
kind
love
before,
guyman
don
fall
in
love,
dis
one
no
be
ordinary
love,
dis
one
strong
wella,
i
no
go
run
like
usama
de
botty.
I
go
dey
for
you
like
Zumar
rock.
If
you
wan
stay,
stay,
if
you
love
me,
love
me,
if
you
wan
follow
me,
follow
me.
i
go
give
you
plenty
tins
wey
pass
money,
i
go
show
you
love
wey
sweet
pass
season
movie.
but
if
you
wan
go,
abeg
fly
comot
like
bird.
plenty
birds
dey
for
bush
dey
call
guy
man
for
love.
I
no
be
sun,
but
i
go
shine
for
you,
i
no
be
air,
but
i
go
dey
everywhere
for
you.
i
no
be
dog,
but,
i
go
dey
shake
for
you,
dey
dance
wella
for
you.
i
go
hustle
for
you,
play
for
you,
com
fight
for
you.
I
no
be
boxer,
but
i
go
punch
for
you,
i
no
be
bouncer,
no
worry,
i
go
clear
road,
bounce
pipple
wey
no
nice
for
you.
i
no
be
thunder,
but
i
fire
pipple
wey
no
wan
see
you
for
dis
life.
Yellow
sissy,
untop
all
dis
capping
i
no
go
kpai
for
you,
i
no
go
prison
untop
for
you,
na
love ,
i
love
you,
no
be
clear
eye,
guy
take
enta
love.
respect
yasef
make
dem
respect
you.
If
you
wan
stay,
stay,
if
you
love
me,
love
me,
if
you
wan
follow
me,
follow
me.
i
go
give
you
plenty
tins
wey
pass
money,
i
go
show
you
love
wey
sweet
pass
season
movie.
but
if
you
wan
go,
abeg
fly
comot
like
bird.
plenty
birds
dey
for
bush
dey
call
guy
man
for
love.