Album Art

True Love Is Free

A song made by Udehani Chinedu

True Love Is Free

A song made by Udehani Chinedu

No pay for love

Dey wan collect,dey wan jolly,dey love your money,dey love your car,dey feel for your money,dey dey smell your money,if giver give up,dem go hate am,tear am,scorn am,dem dey collect ,dem no dey give,tax collectors,dey wan chop for free inside your pocket ,drink for free for your name.

Still on still my guy,still on still my guy ,remember say,lifter of others fit fall,come get beta injuries,come die join.in this life ,if you no wise up,you go learn the hard way or die the hardway.

No buy love,no bribe love,no pay for love.No carry money buy love,no use car go fine love,love wey you use money buy,you go pay maintenance fee tire,your eyes go signs,your body go collect wonders.

Still on still my guy,still on still my guy ,remember say,lifter of others fit fall,come get beta injuries,come die join.in this life ,if you no wise up,you go learn the hard way or die the hardway.

You go dey pay,you go dey bribe,chykke go dey collect for free,dey knak am everywhere,dey pipe am anyhow come swipe am give Jyde,jyde go carry big cucumber drill am wetin no nice.wen he rich your turn, she go bill you wella,condition you like frozen chicken.

Still on still my guy,still on still my guy ,remember say,lifter of others fit fall,come get beta injuries,come die join.in this life ,if you no wise up,you go learn the hard way or die the hardway.

Alaye,my paddi no carry money wey you suffer get go dey beg for love,no carry your fine car dey fine who go love you.Car gone self na love maker,match maker,car na boo wey no less,car na fine bobo wey get dimple,pink lips,beta chest wey sample sixpacks.

Still on still my guy,still on still my guy ,remember say,lifter of others fit fall,come get beta injuries,come die join.in this life ,if you no wise up,you go learn the hard way or die the hardway.

If dem love you becus of your money dem go hate you for lack of money.When money finish,dem go dey laugh you ,dey call you mumu ,dey call you oloshi.My paddi wise up,no beg anybody to like you or love.

Baba God wey love us so tey,carry him pikin give us,no collect money ,no collect car,even offering na your choice.

See Franca,she wan collect fee s for everything,if you touch am she go bill you,hail am she go tax you.

Alaye,my paddi no carry money wey you suffer get go dey beg for love,no carry your fine car dey fine who go love you.Car gone self na love maker,match maker,car na boo wey no less,car na fine bobo wey get dimple,pink lips,beta chest wey sample sixpacks.

My guy hustle wella,get plenty money,love go dey trip for you,dey admire you,dey greet you,even your papa and mama go dey call you odogwu nwa.

Still on still my guy,still on still my guy ,remember say,lifter of others fit fall,come get beta injuries,come die join.in this life ,if you no wise up,you go learn the hard way or die the hardway.

All family members go dey come around,dey love you,dey praise you,dey gossip give you ,dey provide tins for you for free ,na so we see am for this life.

Pipple wey no get money don suffer for love hand,love done tear there heart,love done run leave dem,love done tear dem beta hot slap wey carry plenty kirikiri stars.

If you wan help,help dem,if you wan dash money,dash dem,but no carry money buy pipple mind,no carry bribe give make dem admire you,no pay maintenance fees for anybodi to continue dey love you.if dem hate you,shun there faces,no send dem.life no goes dem.

Dey wan collect,dey wan jolly,dey love your money,dey love your car,dey feel for your money,dey dey smell your money,if giver give up,dem go hate am,tear am,scorn am,dem dey collect ,dem no dey give,tax collectors,dey wan chop for free inside your pocket ,drink for free for your name.

Show love to your paddi,give to your guys,help your family members,develop your community,give to God,support who need support.

Still on still my guy,still on still my guy ,remember say,lifter of others fit fall,come get beta injuries,come die join.in this life ,if you no wise up,you go learn the hard way or die the hardway.

My guy hustle wella,get plenty money,love go dey trip for you,dey admire you,dey greet you,even your papa and mama go dey call you odogwu nwa

Dey wan collect,dey wan jolly,dey love your money,dey love your car,dey feel for your money,dey dey smell your money,if giver give up,dem go hate am,tear am,scorn am,dem dey collect ,dem no dey give,tax collectors,dey wan chop for free inside your pocket ,drink for free for your name.

0:00 -0:00
Make Your Own Song
Make a Video

Your photos. Your song.

Pick one photo or multiple for a slideshow (up to 10) — we'll create a video with your track, ready for TikTok, Reels & Stories

Cooking your video...

We'll send it straight to you when it's hot 🔥

You can close this page — we'll deliver it directly to you.

Rendering 0%

Your video is ready!

It's been sent to your WhatsApp. Save it, then post it to your socials below.

POST YOUR VIDEO

Tag @frobits.ai when you post

Sell Your Song
⏸️
This service is currently paused
Selling songs on streaming platforms is paused right now. Please check back soon.
🌍

Your Music,
Everywhere.

Get your own artist profile on Spotify, Apple Music & 150+ platforms. First song included — add more for just each.

🎧
🎵
🎤
🎶
🔊

Millions of listeners are waiting to hear your sound

🚀
Go Live Worldwide
Your song on Spotify, Apple Music, YouTube Music, Amazon & 150+ platforms globally.
💰
Earn From Every Stream
Get paid every time someone plays your song anywhere in the world. You keep 80% of streaming royalties.
🎨
Your Own Artist Profile
We create a dedicated artist profile for you on every platform — your name, your brand, tied to your music forever.
Live within 2 weeks
We handle everything — artist profile setup, distribution, metadata & cover art. First song included; add more for just each.
Available on
Spotify · Apple Music · YouTube Music · Amazon · TikTok · Instagram · Facebook & 150+ more

Annual subscription · First song included · Add more songs for just each · Cancel anytime

Common questions
How will my song appear on Spotify?
Songs are released under the Frobits label — the artist credit reads "Frobits feat. <your songwriter name>" on Spotify, Apple Music, YouTube Music and every other platform. This lets us handle the platform relationships, rights paperwork and payouts on your behalf, while you get full songwriter credit on every release.
How are royalties split?
Streaming royalties are split 80% to you, 20% to Frobits. Our 20% covers the distribution infrastructure, royalty collection across 150+ platforms, rights administration and payout handling. Your 80% songwriter share comes to you each payout cycle once platforms report their streams (typically every 1–2 months).
How much do I earn per stream?
Each platform pays a different per-stream rate — Spotify pays roughly $0.003–$0.005, Apple Music around $0.01, YouTube Music about $0.002. Earnings depend on listener country, subscription type and how often your song is played. Your 80% share is calculated on the gross streaming revenue, with no cap — the more plays, the more you earn.
When and how do I get paid?
Streaming platforms report royalties to us about 2–3 months after the streams happen. We then pay your 80% share out by bank transfer, PayPal or mobile money once you cross a $10 minimum balance. Statements ship by email each payout cycle so you can see exactly what each platform paid and how the split was applied.
Who owns the song — me or Frobits?
You keep songwriter ownership. Songs are released under the Frobits label as "Frobits feat. <your name>", and Frobits acts as the distributor on the recording — that's what enables our 80/20 split and the platform delivery. The songwriter credit and your moral rights to the work stay with you, and you can request a takedown by emailing hello@frobits.ai.
What does the annual subscription cover?
Your annual subscription creates a dedicated artist profile for you and distributes your first song to 150+ platforms (Spotify, Apple Music, YouTube Music, Amazon, Deezer, Tidal & more). Each additional song you upload after that costs just in your local currency — no cap on how many you add. The 15% royalty share is separate — that covers ongoing rights admin, royalty collection and payout handling. If you cancel, your songs are taken down at the end of the period and you keep every payout earned up to then.
How long until my song is live?
Most platforms publish within 1–3 weeks of submission. Spotify and Apple Music are usually fastest (a few days), while smaller platforms can take longer. We email you the moment each major platform confirms your song is live.
How does income from TikTok / Reels work?
With the Social Media Pack, your song lands inside TikTok, Instagram Reels, YouTube Shorts and Facebook music libraries. Every time a creator picks your song for a video, you earn a share of the platform's creator-music pool. Payouts work the same way as streaming — they show up in your distributor account each month.
Why do I need my real legal name?
Streaming platforms require a real legal songwriter name so royalty collection societies can pay you. Your artist name (the name fans see on Spotify) can be anything — only the songwriter credit needs to match your ID. Without it your song will be rejected at submission.
Can I cancel any time?
Yes. Reply cancel distribution on WhatsApp or email hello@frobits.ai any time. Your song stays live until the end of the paid period, then it's taken down from streaming platforms. You keep every royalty earned up to that point.
Still have questions?
Send us a message on WhatsApp or email hello@frobits.ai — we usually reply within a few hours.
Artist & Song Details
This info will appear on Spotify, Apple Music & more
We'll email you the moment your song is live on Spotify. Required.
Release Details
Additional info for streaming platforms
Must be your official full legal name as it appears on your documents. Streaming platforms reject songs without official full names.
Get paid when creators use your song on Instagram Reels, TikTok, YouTube Shorts & Facebook. Your song appears in their music libraries.
YouTube
TikTok
Instagram
Facebook
Content Agreement
Required for streaming platform compliance
DMCA Protection
Review & Pay
Confirm your details and pay to launch your artist profile
Streaming Distribution
Earn money when creators use your song on TikTok, Instagram Reels, YouTube Shorts & Facebook
Total
/yr · auto-renews
Streaming Platforms
Spotify
Apple
YouTube
Amazon
Deezer
Tidal
+
more

Annual subscription. Auto-renews yearly. Cancel anytime — your song stays live until the paid period ends.

🚀
Your song is going live worldwide!
Your song is heading to Spotify, Apple Music, Boomplay and 150+ platforms in 24 hours.

We'll notify you when it's live. 🎵
📦
Already Submitted
A distribution request already exists for this song.