A song made by Udehani Chinedu
A song made by Udehani Chinedu
Wetin be husband
Wetin be husband wey i no fit buy,if i wan marry,i go marry,husband dey everywhere,na me no wan marry,i wan just dey flex dem,dey test dem ,wen i wan marry i go marry.
No beta woman no dey single at thirty,na beta character be wife material,beauty na spec,but character na wife.
Men are scum,slur,slum and stupid ,dem dey cheap,if i wan buy man today,i go buy am with my money,wetin be man,wey i fit buy with my money.
I dont need husband,i only need man to service my clit and vige,i no fit submit to husband,one man no go fit enjoy this banging bodi alone,i be sweet babi,i'm just twenty-two years.
No beta woman no dey single at thirty,na beta character be wife material,beauty na spec,but character na wife.
Auntie don reach thirty-two,auntie never buy husband,auntie never see one buy,banging body don dey resemble bag of beans.No man,no husband.
Auntie don turn motivational speaker,na so so bible quotes auntie dey drop for Facebook and instagram,auntie don delete Bibo account,auntie don join church choir.
No be me and paddi go pay for sins of severe devour choping,no be me and guys go pay for vandalism,na Femi wey devour go pay,na Emeka wey vandalize am go pay.
No beta woman no dey single at thirty,na beta character be wife material,beauty na spec,but character na wife.
At fourty aunti neva still buy husband,auntie never still marry,na so so vex auntie dey vex ,na so do pepper bodi dey worry auntie.
No beta woman no dey single at thirty,na beta character be wife material,beauty na spec,but character na wife.
Man no be maagi,woman fit buy for market,husband no be fish,wey you fit buy,
Man na man,man na husband,na good character fit get man no be money,beauty no fit keep marriage,na still character.
Time no dey,age no dey wait for woman,marry wen you suppose dey waka waka,enjoy your husband wen you suppose dey jump from club to club ,hold husband wen you suppose dey climb bed to bed,hotel room to hotel room.
No beta woman no dey single at thirty,na beta character be wife material,beauty na spec,but character na wife.
Time no dey,age no be your mate,age go humble you,time go vex you tire.you go no say husband no be maagi.man no be fish,marriage no be Akara and bread mata.
No think say marriage na scam,no think say man na scum ,slur and slum,na when you need am, you go no say man na king wit crown.Every Queen needs a king,man na beta price.
No beta woman no dey single at thirty,na beta character be wife material,beauty na spec,but character na wife.
Na pesin wey go stream early dey fetch beta water,na woman wey marry early, born early be grandma.
If you wan go school as a girl,go school ,if you wan learn work,learn work ,if you wan marry,no waste time to marry,no dey jump from man to man,dey collect wetin no nice.
No beta woman no dey single at thirty,na beta character be wife material,beauty na spec,but character na wife.
At fourty,auntie don turn witch,na so so vex,na so so pepper body.Men are wicked ,men are heart breakers be the new anthem.now she fit manage any man,even if na drunkard and mumu ,as far as na man.
No beta woman no dey single at thirty,na beta character be wife material,beauty na spec,but character na wife.
Auntie don humble,age go humble you,time go teach you pass teacher,life go show you shege wey get banza pro max.Humble yasef,man no dey cheap ,husband no be maggi you fit buy wit money.
No beta woman no dey single at thirty,na beta character be wife material,beauty na spec,but character na wife.
Femi marry wetin you devour yaga yaga,Emeka marry wetin you vandalize wit seven by four inches drilling machine,no leave am for me, my paddi and my guy.We dey innocent,no spoil our future children mama for us.