[male vocals] Wetin
be
husband
Wetin
be
husband
wey
i
no
fit
buy,
if
i
wan
marry,
i
go
marry,
husband
dey
everywhere,
na
me
no
wan
marry,
i
wan
just
dey
flex
dem,
dey
test
dem ,
wen
i
wan
marry
i
go
marry.
No
beta
woman
go
dey
single
at
thirty,
na
beta
character
be
wife
material,
beauty
na
spec,
but
character
na
wife.
Men
are
scum,
slur,
slum
and
stupid ,
dem
dey
cheap,
if
i
wan
buy
man
today,
i
go
buy
am
wit
my
money,
wetin
be
man,
wey
i
fit
buy
with
my
money.
I
dont
need
husband,
i
only
need
man
to
service
my
clit
and
virge,
i
no
fit
submit
to
husband,
one
man
no
go
fit
enjoy
this
banging
bodi
alone,
i
be
sweet
babi,
i'm
just
twenty-two
years.
No
beta
woman
go
dey
single
at
thirty,
na
beta
character
be
wife
material,
beauty
na
spec,
but
character
na
wife.
Auntie
don
reach
thirty-two,
auntie
never
buy
husband,
auntie
never
see
one
buy,
banging
body
don
dey
resemble
bag
of
beans.
No
man,
no
husband.
Auntie
don
turn
motivational
speaker,
na
so
so
bible
quotes
auntie
dey
drop
for
and
instagram,
auntie
don
delete
Bibo
account,
auntie
don
join
church
choir.
No
be
me
and
paddi
go
pay
for
sins
of
severe
devour
choping,
no
be
me
and
guys
go
pay
for
vandalism,
na
Femi
wey
devour
go
pay,
na
Emeka
wey
vandalize
am
go
pay.
No
beta
woman
go
dey
single
at
thirty,
na
beta
character
be
wife
material,
beauty
na
spec,
but
character
na
wife.
At
fourty
aunti
neva
still
buy
husband,
auntie
never
still
marry,
na
so
so
vex
auntie
dey
vex ,
na
so
so
pepper
bodi
dey
worry
auntie.
No
beta
woman
go
dey
single
at
thirty,
na
beta
character
be
wife
material,
beauty
na
spec,
but
character
na
wife.
Man
no
be
maagi,
woman
fit
buy
for
market,
husband
no
be
fish,
wey
you
fit
buy,
Man
na
man,
man
na
husband,
na
good
character
fit
get
man
no
be
money,
beauty
no
fit
keep
marriage,
na
still
character.
Time
no
dey,
age
no
dey
wait
for
woman,
marry
wen
you
suppose
dey
waka
waka,
enjoy
your
husband
wen
you
suppose
dey
jump
from
club
to
club ,
hold
husband
wen
you
suppose
dey
climb
bed
to
bed,
hotel
room
to
hotel
room.
No
beta
woman
go
dey
single
at
thirty,
na
beta
character
be
wife
material,
beauty
na
spec,
but
character
na
wife.
Time
no
dey,
age
no
be
your
mate,
age
go
humble
you,
time
go
vex
you
tire.
you
go
no
say
husband
no
be
maagi.
man
no
be
fish,
marriage
no
be
Akara
and
bread
mata.
No
think
say
marriage
na
scam,
no
think
say
man
na
scum ,
slur
and
slum,
na
when
you
need
am,
you
go
no
say
man
na
king
wit
crown.
Every
Queen
needs
a
king,
man
na
beta
price.
No
beta
woman
go
dey
single
at
thirty,
na
beta
character
be
wife
material,
beauty
na
spec,
but
character
na
wife.
Na
pesin
wey
go
stream
early
dey
fetch
beta
water,
na
woman
wey
marry
early,
born
early
be
grandma.
If
you
wan
go
school
as
a
girl,
go
school ,
if
you
wan
learn
work,
learn
work ,
if
you
wan
marry,
no
waste
time
to
marry,
no
dey
jump
from
man
to
man,
dey
collect
wetin
no
nice.
No
beta
woman
go
dey
single
at
thirty,
na
beta
character
be
wife
material,
beauty
na
spec,
but
character
na
wife.
At
fourty,
auntie
don
turn
witch,
na
so
so
vex,
na
so
so
pepper
body.
Men
are
wicked ,
men
are
heart
breakers
be
the
new
anthem.
now
she
fit
manage
any
man,
even
if
na
drunkard
and
mumu ,
as
far
as
na
man.
No
beta
woman
go
dey
single
at
thirty,
na
beta
character
be
wife
material,
beauty
na
spec,
but
character
na
wife.
Auntie
don
humble,
age
go
humble
you,
time
go
teach
you
pass
teacher,
life
go
show
you
shege
wey
get
banza
pro
max.
Humble
yasef,
man
no
dey
cheap ,
husband
no
be
maggi
you
fit
buy
wit
money.
No
beta
woman
go
dey
single
at
thirty,
na
beta
character
be
wife
material,
beauty
na
spec,
but
character
na
wife.
I
no
sey
marriage
no
be
a
must
for
everybodi,
i
no
sey
no
be
everybodi
go
marry.
But,
he
go
beta
to
marry
instead
of
climbing
bed
to
bed,
dey
spread
infection
upandown.
Femi
marry
wetin
you
devour
yaga
yaga,
Emeka
marry
wetin
you
vandalize
wit
seven
by
four
inches
drilling
machine,
no
leave
am
for
me,
my
paddi
and
my
guy.
We
dey
innocent,
no
spoil
our
future
children
mama
for
us.
Wetin
be
husband
wey
i
no
fit
buy,
if
i
wan
marry,
i
go
marry,
husband
dey
everywhere,
na
me
no
wan
marry,
i
wan
just
dey
flex
dem,
dey
test
dem ,
wen
i
wan
marry
i
go
marry.
No
beta
woman
go
dey
single
at
thirty,
na
beta
character
be
wife
material,
beauty
na
spec,
but
character
na
wife.
Men
are
scum,
slur,
slum
and
stupid ,
dem
dey
cheap,
if
i
wan
buy
man
today,
i
go
buy
am
wit
my
money,
wetin
be
man,
wey
i
fit
buy
with
my
money.
No
beta
woman
go
dey
single
at
thirty,
na
beta
character
be
wife
material,
beauty
na
spec,
but
character
na
wife.