A song made by Duke
A song made by Duke
Intro
E choke, e don do
Who I trust betray me
Verse 1
I give you everything, my soul, my heart
Thought you be my ride or die from the start
Shared my secrets, showed you all my scars
Now you use am like weapon, cut deep like glass
Eshey you dey laugh with me the other day?
Plan my downfall while we pray
This betrayal sweet like poison in my wine
Made me question wetin dey normal, wetin dey lie
Chorus
Betrayaaaaal, e no go heal fast
Broken trust, wahala wey last
Thought you had my back
Now you stab it
Betrayaaaaal, how you manage am?
Love turn to ash in your hand
I no go forget this pain
Never go trust the same way again
Verse 2
You swear on your mama, on your father name
Every promise was a game, every word was shame
My enemies now your friends, abi na coincidence?
My business all over town, your big mouth defense
Omo, I see clear now, vision twenty-twenty
Thought you were plenty, you was empty
E no dey go easy, this hurt too deep
Some wounds no go close even in my sleep
Chorus
Betrayaaaaal, e no go heal fast
Broken trust, wahala wey last
Thought you had my back
Now you stab it
Betrayaaaaal, how you manage am?
Love turn to ash in your hand
I no go forget this pain
Never go trust the same way again
Outro
E done happen, lesson learned
Tables turn, now it's your turn
Betrayaaaaal
Never again, never again