A song made by Octavia Anayo 💖💗❤️🔥
A song made by Octavia Anayo 💖💗❤️🔥
Leo Tasia...
Ukamaka my Blessing
This na your song oh
From my heart to ur ears, I sing this melody to u
November 18 Saturday, 2023, for Waru, nah the day wey I tell u say I dey go back to wumba
And I promised u that I go comeback oo comeback for us
But that time I dey fear to tell u that I luv you. Bcs I no know wetin u go reply me.
my heart dey always calm down when ever u dey around me oo oo,
Your smile, and your voice, dey scatter my senses, I no fit form
Leo Tasia you be my queen, no storm
I later comot, I come back, you still dey my mind
Even all the times when I dey wumba, u always dey my mind, nah so so thinking I dey think about u every day.
My Lady Kangaroo, Little Goddess of beauty, my sweet wife,one of beauty.
Memories wey we share, e dey sweet my soul forever forever
Turtle Ninja, you don make my life whole
blessing ukamaka, my soulmate, my mummy,my bby gu, my everything
Sweet Lips wey dey make my heart sing
I go keep you safe, make you the happiest woman on Earth. Baby make u no leave me oo ohho.
I go stay Forever with you, Leo Tasia, till the end of time, amen
Leo Tasia, my sweet wife forever, my love so true
Every single day, I dey fall deeper for you like say nah juju you do me.
October 15, 2025, which was the day
I ask you to be my woman, and u agree say u go be my girlfriend and my wife.come see the kind joy wey full my heart they day,
my heart dey beat slow
You say yes, yes yes.
you remember the day wey we did genotype test?. How I tricked you to tears,
How sweet it was that night we share our first kiss, so shy,to make a move e con be like say u dey fear, u focused dey look me eye ball to eye ball no words, just starring.
E be like heaven open when that ur sweet soft lips touched mine I no fit lie, omor my head scattered.
Hope u haven't forgotten the day me and u enter inside keke together, when I been wan go market and u wan go see Daddy.
how the moment was so sweet because nah only me and u sit-down for back chair, see vibes, we dey laugh together.
Nobody to distract us, body con dey sweet me that time wey u carry ur head put for my shoulder aah ahh
All the names I dey call you, na from deep inside my heart
You be my turtle ninja, my soul mate, my missing partners,
I promise you, Blessing, I go love you well my sweet Ukamaka "Leo Tasia"
Together we go rise, and shine,our story we go tell oo
Leo Tasia, my soulmate, my mummy, my everything
Sweet Lips wey dey make my heart sing
I go keep you safe, make you the happiest woman wey dey this Earth,
Forever with you, Blessing, till the end of time, amen
Leo Tasia my forever, my love for u is so true
Every single day, I dey fall deeper for you
Blessing Ukamaka
You be my Leo Tasia forever
I love you, mummy
Forever and ever
I no go fit wait to see u Carry my babies inside ur womb oo
I just can't wait to marry u.
Shey u dey remember the plans we have for our selves, that sweet plans to be forever.
The only bby girl wey dey give me everlasting joy
I promise to stay with u forever
Ur Bobo dey always miss u so much
it seems like u have taken the whole of me, bcs am so much addicted to u these days
U be My number One favorite person
My sweet lips
My sweet curve
My woman
Mi Amor cito
Mi tesoro
U too sweet
My best friend ever
Can't wait to show u wetin e mean to be in luv with someone like u.
Stay with me and everything go surly better with u by my side, I gat nothing to worry about
I luv u so much my super lady.
I luv u so much Leo Tasia, Leo Tasia, Leo Tasia, Leo Tasia
U go forever be in my heart my baby Gul.