Frobits
🎵 A song made on Frobits

God Almighty Nor Go Shame Me

0:000:00
Download
Make your own song
Lyrics

[male vocals] God

Almighty

nor

go

shame

me

oh!

You

hear

me?

Never!

Dem

gang

up

with

my

own

blood

My

sista

and

broda

join

hand

Scatter

my

name

for

social

media

Try

to

damage

wetin

I

build

with

my

hand

Dem

go

online

dey

lie

lie

Post

rubbish,

fabricate

story

But

I

no

panic,

I

no

worry

I

just

dey

pray,

leave

am

for

God

Almighty

CHURUS :

God

Almighty

nor

go

shame

me!

E

fit

take

time

but

e

go

fight

for

me

Dem

try

to

bury

me

underground

But

dem

no

know

say

I

be

seed!

God

Almighty

don

shame

dem!

E

turn

my

pain

to

victory

Wetin

dem

plan

scatter

finish

God

Almighty

nor

go

shame

me!

God

Almighty

nor

go

shame

me!

Friends

wey

I

trust,

e

pain

me

Family

wey

suppose

protect

me

All

of

dem

gather

for

meeting

Just

to

bring

me

down

completely

But

see

as

table

don

turn

oh

God

expose

all

their

plotting

My

name

dey

shine

pass

before

Dem

shame,

dem

shame,

glory.

CHURUS:

God

Almighty

nor

go

shame

mel!

E

fit

take

time

but

e

go

fight

for

me

Dem

try

to

bury

me

underground

But

dem

no

know

say

I

be

seed!

God

Almighty

don

shame

dem!

E

turn

my

pain

to

victory

Wetin

dem

plan

scatter

finish

God

Almighty

nor

go

shame

me!

I

was

a

seed

oh!

God

Almighty

don

shame

dem!

God

Almighty

nor

go

shame

me!

I

was

a

seed

oh

Hallelujah!

God

don

vindicate

me!

Praise

God!

God

Almighty

nor

go

shame

me:

Never!

More songs by KING Listen to songs created by others
FROBITS