A song made by Octavia Anayo 💖💗❤️🔥
A song made by Octavia Anayo 💖💗❤️🔥
Tasia... my Blessing
This na your song oh
From Waru to forever
November 19, 2023, for Waru town
First time I saw you when u called my name for my shop, my heart calm down
Your smile scatter my senses, I no fit form
Leo Tasia you be my queen, no storm
I comot, I come back, you still dey my mind
Lady Kangaroo, Little Goddess, one of beauty
Memories wey we share, e dey sweet my soul
Turtle Ninja, you don make my life whole
blessing ukamaka, my soulmate, my mummy, my everything
Sweet Lips wey dey make my heart sing
I go keep you safe, make you the happiest woman
Forever with you, Tasia, till the end of time, amen
Tasia, my forever, my love so true
Every single day, I dey fall deeper for you
October 15, 2025, which was the day
I ask you, and u agree say u go be my girlfriend
my heart dey beat slow
You say yes, we share our first kiss, so shy,to make a move e con be like say u dey fear
E be like heaven open when that ur sweet lips touched mine I no fit lie
All the names I dey call you, na from my heart
You be my turtle ninja, my soul mate, my missing part
I promise you, my Blessing, I go love you well
Together we go rise, our story we go tell
Tasia, my soulmate, my mummy, my everything
Sweet Lips wey dey make my heart sing
I go keep you safe, make you the happiest woman
Forever with you, Blessing, till the end of time, amen
Leo Tasia my forever, my love for u is so true
Every single day, I dey fall deeper for you
Blessing Ukamaka
You be my Leo Tasia forever
I love you, mummy
Forever and ever
I no go fit wait to see u Carry my babies inside ur belle
The only bby Gul wey dey give me everlasting joy
I promise to stay with u forever
Ur Bobo miss u so much it seems like u have taken the whole of me, bcs am so much addicted to u these days
My number One favorite person
Stay with me and everything go surly better with u by my side, I gat nothing to worry about
I luv u so much Mama