Frobits
🎵 A song made on Frobits

Poverty Must Go

0:000:00
Download
Reply with a song
Lyrics

[male vocals] Poverty

no

good

[male vocals] Poverty

no

good

[male vocals] Poverty

no

good

[male vocals] Poverty

no

good

[male vocals] Poverty

no

good

Poverti

no

good,

poverti

fit

be

curse,

poverti

fit

be

wahala,

poverti

fit

be

disease.

poverti

fit

make

life

tire

you,

poverti

go

bend

your

life,

poverty

go

run

you

belle,

tear

your

skin,

as

if

you

fight

tiger.

Poverti

kpai

kpai,

poverti

kpai

kpai,

poverti

no

com

my

side,

no

niar

my

family

members,

we

get

diggars,

we

get

shovels,

we

go

bury

you

if

you

com

niar

us,

we

get

prayers

we

go

cast

and

bind

you

if

you

niar

us.

Poverty

go

make

you

dey

hail

pipple

wey

suppose

hail

you,

poverty

go

give

you

bald

head,

poverty

go

make

you

sick,

poverty

go

make

kpai

before

your

time,

poverty

no

good,

i

swear!

Poor

man

no

get

mouth

for

church,

poor

man

no

get

sey

for

community,

poor

man

face

no

show,

him

shoes

dey

dirty,

him

life

bend

like

shoe

wey

don

suffa,

poor

man

no

know

him

rights,

he

dey

dey

always

wrong

before

him

rights.

Poverti

na

dirti,

if

poverti

na

cloth

i

no

wan

wear

am

for

my

life,

if

poverty

na

dirti

stream

i

no

wan

swim

am,

if

poverty

na

bad

friend

i

no

wan

get

am

for

my

life,

if

poverty

na

evil

nebor

i

no

wan

get

am

for

my

life.

Poverti

kpai

kpai,

poverti

kpai

kpai,

poverti

no

com

my

side,

no

niar

my

family

members,

we

get

diggars,

we

get

shovels,

we

go

bury

you

if

you

com

niar

us,

we

get

prayers

we

go

cast

and

bind

you

if

you

niar

us.

Baba

god,

i

dey

on

my

knees

dey

beg,

no

allow

poverti

see

me

and

my

family.

Carry

plenty

money

give

me

and

my

family,

carry

plenty

favour

join

am

for

my

life

as

jaara.

Baba

god

no

allow

poverti

trek

com

my

side.

Poverti

get

eyes,

him

dey

see,

poverty

get

family

members

wey

dey

wahala

everywhia,

dey

cause

sickness,

dey

cause

boko

boys

wahala,

dey

cause

community

problem,

dey

cause

family

problem

here

and

there.

Poverti

dey

hear,

him

dey

talk

and

him

dey

waka,

baba

god

no

carry

dem

niar

me.

Pipple

no

know

sey

poverti

born

plenty

pikin

full

for

area,

ashawo

na

first

dautar,

armed

robba

na

first

son,

tiff

na

second

son,

yahoo

boy

na

third

son,

pickpocket

na

fifth

son,

hookup

na

second

dauta,

cultist

na

sixth

son,

dem

plenty

for

dere

family,

na

so

dem

dey

worry

area.

Poverti

kpai

kpai,

poverti

kpai

kpai,

poverti

no

com

my

side,

no

niar

my

family

members,

we

get

diggars,

we

get

shovels,

we

go

bury

you

if

you

com

niar

us,

we

get

prayers

we

go

cast

and

bind

you

if

you

niar

us.

Poverti

no

be

beta

pesin,

he

dey

worry

brain,

he

go

make

you

dey

think

sey

everybodi

wey

get

money

na

ritualists,

he

go

make

you

think

sey

all

sickness

na

spiritual,

poverty

go

make

you

think

sey

beer

na

waste

of

money.

Na

so

your

thinking

go

dey

upsidedown.

I

no

wan

sit

down

near

poverti,

i

no

wan

greet

am,

i

no

wan

see

am,

i

no

wan

know

am,

i

no

wan

like

am,

i

no

wan

love

am,

i

no

wan

jolli

him

food,

i

no

wan

drink

him

wata,

i

no

wan

flex

him

ride,

i

no

wan

attend

him

church,

i

no

wan

roll

wit

am.

If

you

no

get

money

for

church,

dem

go

turn

you

to

security

and

cleaner,

if

you

no

get

money

for

community

dem

go

turn

you

to

village

messenger

and

town

crier,

if

you

no

get

money

for

family,

you

go

go

messege

tire,

insult

go

tire

life.

Poverti

kpai

kpai,

poverti

kpai

kpai,

poverti

no

com

my

side,

no

niar

my

family

members,

we

get

diggars,

we

get

shovels,

we

go

bury

you

if

you

com

niar

us,

we

get

prayers

we

go

cast

and

bind

you

if

you

niar

us.

Na

only

poverti

dey

gree

marry

poor

man,

na

so

poverty

go

wear

am

shoe,

come

wear

am

agbada,

he

com

resemble

pesin

wey

agbada

wear

am

untop

of

high

akpolar.

Anyways,

make

i

yarn

you

de

truth,

poverti

no

be

crime,

him

no

commit

any

crime,

na

life

just

dey

unfair

to

some

pipple,

while

some

pipple

misuse

opportunity

wey

waka

com

meet

dem

wit

beta

aroma.

Still

on

anyways,

my

broda

hustle

hard,

pray

hard,

baba

god

go

answer

your

prayers.

nwannem

ga

gbawaa

nbor

oga

dinma.

Poverti

no

dey

listen

to

rant

on

social

media,

poverti

no

dey

hear

prayers

and

fasting,

na

work

work

dey

cure

him

madness.

Poverti

kpai

kpai,

poverti

kpai

kpai,

poverti

no

com

my

side,

no

niar

my

family

members,

we

get

diggars,

we

get

shovels,

we

go

bury

you

if

you

com

niar

us,

we

get

prayers

we

go

cast

and

bind

you

if

you

niar

us.

More songs by Udehani Listen to songs created by others
FROBITS