[male
vocals]
No
be
small
thing
oooh
God
a
beg
ooh
oooh
Ooh,
yeah.
Come
on,
come
on
No.
be
small
thing
oooh
Ilesanmi
dada
Come
on,
come
on
I
came
from
a
family
wey
no
get
anybody
wey
I
go
call
for
help.
No
brother
no
sister,
no
uncle,
no
aunty..
But
I
get
God..
I
Be
one
man
solider
wey
get
many
recruit
just
like (
Very
Dark
Man)..
no
body
tink
say
I
go
become
some
body
na
only
God..
God
a
beg
ooh
oooh
Ooh,
yeah.
Come
on,
come
on
No
be
small
thing
oooh
God
a
beg
ooh
oooh
Ooh,
yeah.
Come
on,
come
on
No.
be
small
thing
oooh
For
my
country
Nigeria
we
have
everything
that
can
make
us
happy
when
it
comes
to
money
we
get
am
for
naija,
but
na
for
only
some
people
house
the
money
dey
circulate,
tell
the
government
say
animals
dey
attack
when
him
dey
hungry,
one
day
one
day
we
go
fight
for
our
right..
God
a
beg
ooh
oooh
Ooh,
yeah.
Come
on,
come
on
No
be
small
thing
oooh
God
a
beg
ooh
oooh
Ooh,
yeah.
Come
on,
come
on
No.
be
small
thing
oooh
When
man
dey
hungry
soap
seller
come
dey
hurk
and
I
ask
myself
is
life
worth
living
should
I
blast
myself?
I'm
tired
of
bein'
poor,
I
no
fit
do
yahoo
yahoo
because
I
no
get
mind
to
kill
my
fellow
human
being
wey
God
create..
small
boy
dey
drive
Benz
dey
driver
W-wagon
we
be
like
who
no
sabi
for
their
eyes..
No
be
their
na
government
we
wey
dey
cheat
us..
Our
last
election
for
Nigeria
na
so
dem
deceive
us
take
collect
our
vote,
fake
promises
from
president
bola
hammed
tinubu.
He
say
epo
won
won
gbe
dollars
soke
amon
a
ma
gbe
walee
because
emilokan,
emilokan
now
everything
don
dabaru.
the
corruption
is
on
bearable
Na
who
we
go
trust
now
if
no
be
God .
God
a
beg
ooh
oooh
Ooh,
yeah.
Come
on,
come
on
No
be
small
thing
oooh
God
a
beg
ooh
oooh
Ooh,
yeah.
Come
on,
come
on
No.
be
small
thing
oooh
God
come
help
us
for
naija
before
it's
too
late..
People
are
dying,
deliver
us
from
the
hands
of
kidnappers
and
bandit
we
go
Carry
person
dey
collect
ransom..
Ilesanmi
dada..