A song made by Vicky gold seller
A song made by Vicky gold seller
Simon Tizzy on the mic oh
For my gee Joy
From FST Jostum
Listen
Joy you dey call me best friend
But I dey call you my gee my bby
The way you dey smile e dey scatter my head
I no fit hide am again
Every time wey I see you for Jostum
My heart dey do kolomental
You be the one wey dey make sense
The only woman for my mental
Joy can you be my woman
No be best friend again oh
I wan call you my wife my love
Joy answer me nah
Can you be my woman
Simon Tizzy dey ask you oh
Make we comot from friend zone
Joy say yes nah
From FST to forever
I don dey feel you sotey
You be my crush my desire
The fire wey dey burn me
I fit give you the world Joy
Everything wey you want
Just tell me say you go be mine
Make this love no go waste
Joy can you be my woman
No be best friend again oh
I wan call you my wife my love
Joy answer me nah
Can you be my woman
Simon Tizzy dey ask you oh
Make we comot from friend zone
Joy say yes nah
My gee my bby my wife
Joy answer me oh
Simon Tizzy dey wait
Hallelujah!