Frobits
🎵 A song made on Frobits

Hustler's Anthem

0:000:00
Download
Reply with a song
Lyrics

[male vocals] Dis

Oyibo

work

[male vocals] Dis

Oyibo

work

Dis

oyibo

work

dey

funny,

small

time

he

dey

sweet

you,

small

time

dem

don

pursue

you,

play

play

you

don

go

house

go

meet

your

family

go

face

your

wahala

or

comfort.

Comfort

only

dey

for

you

if

only

you

marry

beta

wife,

na

war

if

your

wife

na

street

warrior

wey

get

bundle

of

wahala

for

store.

For

dis

oyibo

work,

no

tiff,

no

collect

wetin

no

be

your

own,

stay

alive,

no

do

pass

yasef,

obey

orders

go

home

and

use

your

money

wisely.

Na

so

he

my

paddi,

stay

wise

up

my

guy.

For

dis

oyibo

work,

no

tiff,

no

collect

wetin

no

be

your

own,

stay

alive,

no

do

pass

yasef,

obey

orders

go

home

and

use

your

money

wisely.

Na

so

he

my

paddi,

stay

wise

up

my

guy.

Oyibo

work

dey

sweet

amebo

wey

be

your

bestie,

wey

dey

gossip

everytin

give

oga

wey

go

still

pursue

am

anyday

wey

he

him

remember

am.

Oyibo

work

no

get

paddi

and

guy,

na

jungle,

do

your

work

and

go

home

to

meet

your

family.

For

dis

oyibo

work,

no

tiff,

no

collect

wetin

no

be

your

own,

stay

alive,

no

do

pass

yasef,

obey

orders

go

home

and

use

your

money

wisely.

Na

so

he

my

paddi,

stay

wise

up

my

guy.

No

friend

woman

for

oyibo

work,

if

you

friend

woman,

you

buy

lunch

so

tay,

you

go

get

tail,

you

go

buy

breakfast

untill

you

go

broke.

If

you

go

broke,

your

paddi

go

collect

de

baton,

continue

where

you

being

stop.

Na

so

he

be

my

paddi.

My

paddi

if

your

wife

dey

do

oyibo

work,

na

our

wife,

you

dey

share

am

with

office

husband,

oga

ontop

and

office

male

bestie

wey

dey

buy

am

food

and

cloths.

My

bros

face

front,

mind

your

business

na

de

slogan

be

dat.

No

carry

oyibo

work

for

head,

if

you

kpai

on

duty,

anoda

pesin

go

replace

you,

if

dem

nak

you

comot

another

pesin

go

collect

de

work.

Inside

oyibo

work,

dem

talk

say,

we

can

do

without

the

best.

We

only

want

an

idiat

who

is

best

in

obeying

orders.

The

best

worker,

no

be

him

get

the

company.

Award

fit

be

reward

for

amebo,

fit

be

reward

for

pullin

anoda

pesin

down,

he

fit

still

be

reward

for

gud

job.

For

dis

oyibo

work,

no

tiff,

no

collect

wetin

no

be

your

own,

stay

alive,

no

do

pass

yasef,

obey

orders

go

home

and

use

your

money

wisely.

Na

so

he

my

paddi,

stay

wise

up

my

guy.

Inside

oyibo

work,

your

worst

enemi

fit

be

your

oga

tommorow

and

your

best

paddi

and

friend

fit

com

be

your

worst

enemy.

No

carry

am

for

head,

put

am

for

shoulder,

if

he

heavy

you

too

much,

keep

for

ground,

rest

and

carry

am

again,

no

kpai

untop.

Oyibo

work

na

soldier

go,

soldier

come,

soldier

kpai,

another

soldier

come,

barrack

go

dey.

Barrack

fit

kpai ,

anoda

barrack

go

still

dey.

Oyibo

work

go

teach

you ,

de

good,

de

bad

and

de

ugly.

You

go

see

beauties

and

beasts,

you

go

see

monsters

and

moses,

you

go

see

mumu

and

mugu,

you

go

still

come

see

tiff

tiff

and

armed

robbas.

For

dis

oyibo

work,

no

tiff,

no

collect

wetin

no

be

your

own,

stay

alive,

no

do

pass

yasef,

obey

orders

go

home

and

use

your

money

wisely.

Na

so

he

my

paddi,

stay

wise

up

my

guy.

If

you

no

comot

for

sack,

you

go

comot

for

casket,

if

you

no

go

home

in

peace,

you

fit

run

go

Rome

for

war.

one

day

everybodi

go

go

home,

one

by

one

we

come,

na

one

by

one

everybodi

go

go

home.

Jejely

do

your

work,

collect

your

pay,

use

am

wisely,

bcos,

you

fit

no

see

work

tomorrow,

if

company

no

close

down,

dem

fit

close

company

gate

for

your

face.

Many

don

go,

many

don

come,

many

don

make

am,

many

do

go

broke,

many

don

kpai

too.

For

oyibo

work,

if

you

no

wise

up,

dem

fit

use

your

goodness

do

surety

for

loan,

you

go

pay

wetin

no

nice,

your

body

and

soul

go

confirm

say,

life

no

easy.

No

go

be

guy

man

wey

fall

for

guy

man ,

mugu

come

chop.

For

dis

oyibo

work,

no

tiff,

no

collect

wetin

no

be

your

own,

stay

alive,

no

do

pass

yasef,

obey

orders

go

home

and

use

your

money

wisely.

Na

so

he

my

paddi,

stay

wise

up

my

guy.

Na

for

oyibo

work

you

go

no

say,

guy

fit

guile

guy,

come

guard

wella

like

guy

man

wey

gallant

for

gallery

wey

dey

for

artillary.

wise

up,

show

up

at

work,

work

hard,

work

smart,

stay

safe,

stay

alive.

Good

worker

na

de

one

wey

retire

healthy,

wey

comot

wit

him

legs

go

house

after

work.

Ben

de

good

man

don

kpai,

john

de

hard

worker,

de

chill

for

mortuary,

Emekus

de

sharp

guy

don

go

house

witout

benefits,

Ifeco

de

correct

guy

de

outside

gate

dey

fine

work.

My

paddi

wise

up,

no

allow

make

dem

use

your

hand

collect

meat

chop.

Wise

up,

look

before

you

leap.

no

tiff,

no

collect.

For

dis

oyibo

work,

no

tiff,

no

collect

wetin

no

be

your

own,

stay

alive,

no

do

pass

yasef,

obey

orders

go

home

and

use

your

money

wisely.

Na

so

he

my

paddi,

stay

wise

up

my

guy.

More songs by Udehani Listen to songs created by others
FROBITS