A song made by Prince Abiodun
A song made by Prince Abiodun
Naija youth make we rise oh!
Our time don reach!
For our future we dey prepare
All good things wey we know must be put to use oh
Our hands and thoughts must be engaged unto
Honorable survival, we go make am!
Learning some skills, we dey try to excel
This one we have to do for our good, you hear?
No dulling, no slacking, we dey hustle correct
Tomorrow go better, we go collect!
We rise, we shine, we no go fail!
Naija youth, we go prevail!
Workteck dey call us, make we plan am well
Our future bright, we go excel!
We rise, we shine, we no go fail!
Naija youth, we go prevail!
We need to know wetin we go do oh
When these years for school go end
The world out there fit dey unkind
So we have to get ourselves prepared, my friend
A Clarion call to Nigerian youth
Start to plan now with Workteck, no cap!
Skills for hand, brain for head
We go conquer, no going back!
We rise, we shine, we no go fail!
Naija youth, we go prevail!
Workteck dey call us, make we plan am well
Our future bright, we go excel!
We rise, we shine, we no go fail!
Naija youth, we go prevail!
Workteck, na the way!
Naija youth, let's go!