[male
vocals] (
Omo,
I
dey
look,
I
dey
see) (
E
don
tire
me,
this
land) (
Hmm,
see
gobe)
If
to
say
na
me
one,
world
for
sweet
If
to
say
na
me
one,
world
for
sweet
I
for
be
like
Cordy
Rose
inside
ring,
wey
I
go
for
be
friends
to
everybody
But
body
no
be
wood,
I
no
fit
carry
load
alone
I
need
backup
like
Roman
Reigns
and
Bloodline,
I
need
person
for
my
back
Person
wey
go
hold
my
hand
when
the
sun
dey
burn
Life
hard,
my
broda,
na
lesson
we
dey
learn
Situashon,
situashon,
e
choke
me
for
neck
Human
being
dey
cry,
everyday
we
dey
check
People
dey
die,
hungry
dey
bite,
nobody
care
Situashon,
situashon,
wetin
we
go
do
for
here?
If
na
me
get
power,
I
no
go
talk
fake
thing
I
no
go
do
make
fake
promise
like
bola
hammed
tinubu
I
for
live
like
Yaradua,
carry
matter
for
head
awolowo
Fuel,
gas,
and
kerosene,
e
for
no
cost
for
at
all
at
all
Poor
man
for
see
food
chop,
house
for
no
dey
cost
But
as
e
be
now,
na
suffer
we
dey
suffer.
Ah,
Nigeria,
my
country,
why
you
dey
do
me
so?
Pain
dey
everywhere,
I
no
even
know
where
to
go
Chai,
God,
abeg
save
us
from
this
darkness
We
need
light,
we
need
love,
we
need
some
goodness
Situashon,
situashon,
e
choke
me
for
neck
Human
being
dey
cry,
everyday
we
dey
check
People
dey
die,
hungry
dey
bite,
nobody
care
Situashon,
situashon,
wetin
we
go
do
for
here?
People
dey
die,
hungry
dey
bite,
nobody
care
Situashon,
situashon,
wetin
we
go
do
for
here? (
No
dulling,
but
wahala
dey) (
Somebody
hold
me,
I
tire) (
Situashon,
e
too
much,
e
too
much) (
Omo,
pray
for
us) (
Amen)