A song made by PDUSU
A song made by PDUSU
My love, my queen
God's perfect gift to me
From the day wey God bring you enter my life
I don know say you be blessing from above
Like Ruth, you loyal, your love pure
My virtuous woman, my everything, my B.T.K, my love, my treasure secure
Your price pass rubies and gold
In your eyes I see heaven unfold
You be my rib, my partner, my pride
God answer my prayer when e send you my side
You be my Proverbs 31
God's masterpiece, the chosen one
Through every season we dey run
With Christ our foundation, we don become one my Blessing Taka Kpanja
My prayer warrior, my best friend
Our love go last till the very end
You be my Proverbs 31
Forever grateful for wetin God don done
Like Sarah, you Blessing dey carry grace and strength
Your gentle spirit dey take me to great length
We dey build our house on solid rock
Jesus na the center of every talk
Your wisdom pass, your heart so kind
In you, God's love I always find
Thank you for the way you love me well
With you, my darling, na heaven I dey dwell
You be my Proverbs 31
God's masterpiece, the chosen one
Through every season we dey run
With Christ our foundation, we don become one
My prayer warrior, my best friend
Our love go last till the very end
You be my Proverbs 31
Forever grateful for wetin God don done
Thank you Jesus!
For my beautiful wife Blessing Taka Paul
Praise God!