[male vocals] Three
brothers
Three
brodas,
one
stage,
one
world
to
conquer.
Dem
truely
conquer,
dominate
and
rule
the
world's
stage...
but....
life
happens.......
One
dey
sing,
de
oda
one
dey
dance,
while
de
last
one
dey
write
songs.
Dem
com
become
one,
dey
do
tins
in
one
chord
and
harmony,
different
talents
under
one
show
biz,
everybodi
com
love
dem
wella,
de
world
com
dey
celebrate
dem
like
gods,
dem
too
much.
If
we
fight,
make
we
settle,
if
we
argue
make
we
hug
and
move
on,
if
we
separate,
make
we
go
make
am
com
jolli
and
flex
life
togeda
as
a
family.
no
injury
in
brodahood,
no
sin
in
togedaness.
De
one
wey
dey
sing
dey
sing
like
baba
god
angel,
him
voice
dey
sweet
girls
wella,
de
one
wey
dey
dance,
dey
dance
like
electric
shock,
de
guy
sabi
wella
no
be
small,
de
last
one
dey
write
songs,
de
guy
sabi
write
wetin
brains
no
fit
construct
and
imagine.
De
guy
too
much!
Guys
too
much,
dere
names
dey
reign
everywhia,
dem
be
definition
of
family,
dem
be
examples
wey
parents
dey
give
dere
children.
Wen
pipple
dey
see
dem
for
stage,
dem
dey
see
gods
and
family
united
by
one
talented
and
one
stage.
Dem
too
much.
As
plenti
money
com
enta,
na
so
fight
enta,
dey
com
dey
fight
demselves
like
enemies.
Na
so
so
fight,
na
so
so
curse
and
capping
on
social
media.
Na
so
everybodi
wey
being
love
dem,
com
get
heart
break,
some
com
dey
vex,
some
com
dey
cova
dere
faces
for
shame.
If
we
fight,
make
we
settle,
if
we
argue
make
we
hug
and
move
on,
if
we
separate,
make
we
go
make
am
com
jolli
and
flex
life
togeda
as
a
family.
no
injury
in
brodahood,
no
sin
in
togedaness.
Dere
case
don
tire
family
members,
dere
case
don
tire
dem
village
chiefs
and
pipple.
Pipple
don
try
to
settle
dem,
de
mata
com
be
like
case
of
fire
and
fuel,
na
so
so
fire
dey
com
out.
De
mata
don
enta
court,
still
on
still
fire
still
dey
burn
like
tomorow
no
dey.
All
de
three
beautiful
birds
don
fly
comot,
each
of
de
bird
dey
sing
for
himself
and
him
fans,
de
one
wey
dey
sing,
still
dey
sing
dey
go,
de
one
wey
dey
dance
still
dey
sing,
dey
dance
wella,
de
one
wey
dey
write
lyrics
still
dey
do
him
tins
dey
go.
Blood
is
thicka
dan
wata,
no
be
whia
wata
see
money
pass
blood,
blood
is
stronger
dan
love,
no
be
whia
love
see
money,
love
and
blood
go
run
leave
you,
go
hug
money.
money
wey
be
fine
boy
wey
get
dimple,
no
pimples,
we
get
six
packs
and
six
sexy
slim
cars.
If
we
fight,
make
we
settle,
if
we
argue
make
we
hug
and
move
on,
if
we
separate,
make
we
go
make
am,
com
jolli
and
flex
life
togeda
as
a
family.
no
injury
in
brodahood,
no
sin
in
togedaness.
All
de
bird
for
himself,
everybodi
com
dey
chase
dere
dreams
dey
go,
live
still
dey
bubble,
ball
still
dey
juggle,
while
struggle
still
dey
for
de
jungle.
Instead
of
fight
to
finish,
make
dem
separate
and
settle.
life
goes
on,
na
de
same
mama
born
dem,
but
no
be
de
same
talents
and
gifts
baba
god
carry
give
dem.
Life
goes
on,
even
twins
dey
fight
and
separate,
dem
be
one,
but
dem
no
be
one
pesin.
life
goes
on,
blood
is
thicka
dan
wata
but
money
fit
buy
machine
wey
go
separate
wata
from
blood.
nobodi
go
dey
hia
forever,
life
goes
on.
Wetin
women
no
fit
separate ,
money
go
scatter
am,
if
money
no
fit
scatta
am,
too
much
money
go
cripple
am.
if
too
much
money
no
fit
cripple
am,
self
ego
go
destroy
am,
kill
am
join.
Dis
one
yarn
sey,
na
me
sing
pass,
de
oda
one
dey
shout,
sey
na
me
dance
pass,
de
one
wey
dey
write ,
yarn
sey,
na
him
get
de
song,
na
so
fire
take
romance
fuel,
fire
com
burn
innocent
house.
If
we
fight,
make
we
settle,
if
we
argue
make
we
hug
and
move
on,
if
we
separate,
make
we
go
make
am
com
jolli
and
flex
life
togeda
as
a
family.
no
injury
in
brodahood,
no
sin
in
togedaness.
Family
na
family,
we
fit
fight,
but
we
go
settle,
we
fit
querrel,
but
we
go
still
shake
hands,
we
fit
disagree
but
we
go
still
laugh
togeda,
we
fit
argue
but
we
go
still
waka
togeda
like
brodas,
we
fit
push
but
we
no
dey
punch,
we
fit
shout,
but
we
no
dey
fight,
na
so
brodas
be.
Blood
is
thicka,
wata
is
lighter,
but
money
dey
heavier,
fame
com
shiner
pass,
women
com
weightier
pass,
gossip
com
stronga
pass,
fight
com
smell
worse
pass,
shout
com
dey
louder
pass,
ego
com
swell
up
pass.
All
of
dem
com
scatta
brodas.
each
of
dem
com
turn
tiger
dey
wait
for
fight.
We
be
family,
family
no
dey
tiff
from
family,
family
no
dey
fight
family,
family
no
dey
gossip
family,
family
no
dey
betray
family,
family
no
dey
stone
family,
family
no
dey
shame
and
shade
family,
family
no
dey
join
enemies
com
dey
stone
family.
De
one
wey
dey
sing
dey
sing
like
baba
god
angel,
him
voice
dey
sweet
girls
wella,
de
one
wey
dey
dance,
dey
dance
like
electric
shock,
de
guy
sabi
wella
no
be
small,
de
last
one
dey
write
songs,
de
guy
sabi
write
wetin
brains
no
fit
construct
and
imagine.
De
guy
too
much!
Three
brodas,
one
stage,
one
world
to
conquer.
Dem
truely
conquer,
dominate
and
rule
the
world's
stage...
but....
life
happens.......
One
dey
sing,
de
oda
one
dey
dance,
while
de
last
one
dey
write
songs.
Dem
com
become
one,
dey
do
tins
in
one
chord
and
harmony,
different
talents
under
one
show
biz,
everybodi
com
love
dem
wella,
de
world
com
dey
celebrate
dem
like
gods,
dem
too
much.
If
we
fight,
make
we
settle,
if
we
argue
make
we
hug
and
move
on,
if
we
separate,
make
we
go
make
am
com
jolli
and
flex
life
togeda
as
a
family.
no
injury
in
brodahood,
no
sin
in
togedaness.
[male vocals] Three
brothers
[male vocals] Three
brothers
If
we
fight,
make
we
settle,
if
we
argue
make
we
hug
and
move
on,
if
we
separate,
make
we
go
make
am
com
jolli
and
flex
life
togeda
as
a
family.
no
injury
in
brodahood,
no
sin
in
togedaness.