A song made by Tee
A song made by Tee
Chai... person wey I love scatter my heart
Mo ti so nu... (I'm lost)
You say you love me, you swear say na only me
But na lie, na lie, wetin you tell me
I see the messages for your phone oh
Another woman dey call you "my own"
How you take do me like this?
After everything wey we don pass?
The promises wey you make
Now e be like say na fake
Tears wey I cry for you
Pain wey dey my heart e no fit heal oh
You be my soulmate but you cheat me
Lies upon lies, you deceive me
Tears wey I cry for you
How person wey I trust go wound me so?
My soulmate turn enemy
Chai, love don kill me
I dey remember those nights wey we dey laugh
Now all I get na tears and broken heart
You look me for my eye, you lie straight
Say "na only you I want, you be my fate"
But midnight you dey with another babe
While I dey pray say make we no separate
Omo, this pain e dey cut like knife
You spoil the best thing for your life
Tears wey I cry for you
Pain wey dey my heart e no fit heal oh
You be my soulmate but you cheat me
Lies upon lies, you deceive me
Tears wey I cry for you
How person wey I trust go wound me so?
My soulmate turn enemy
Chai, love don kill me
I no fit again... hah
My heart don break finish
Soulmate wey betray me... eiii