[male vocals] I
be
king
I
be
Obah,
i
be
Omo
Obah,
i
be
Adaeze,
i
be
royal
blood,
i
no
be
small
pesin,
i
no
be
small
boy,
i
no
be
ordinary
pesin,
i
be
strong
man
wey
get
plenty
money,
i
get
plenty
power
join,
i
no
fit
small,
i
no
fit
bow,
i
no
fit
lie
down
for
ground.
[male vocals] I
be
king
I
be
Obah,
i
be
Omo
Obah,
i
be
Adaeze,
i
be
royal
blood,
i
no
be
small
pesin,
i
no
be
small
boy,
i
no
be
ordinary
pesin,
i
be
strong
man
wey
get
plenty
money,
i
get
plenty
power
join,
i
no
fit
small,
i
no
fit
bow,
i
no
fit
lie
down
for
ground.
You
be
dis,
you
be
dat,
na
your
pocket.
life
na
rent
wey
you
dey
owe
det,
kpai
na
tax
wey
everybodi
go
pay
somedey,
life
no
hard,
na
arrogance
and
pride
make
am
big
like
Zuma
rock.
shey
he
dey
heavy
u.
Dis
life
wey
i
com,
na
so
so
jolli
jolli,
na
so
so
flexing,
na
so
so
life
full
my
body,
i
no
fit
beg,
i
no
fit
cry,
i
no
fit
smoke,
i
no
fit
do
anyhow,
i
no
fit
waka
anyhow,
na
to
just
dey
flex
my
life.
Life
no
funny,
life
no
easy,
life
no
soft,
life
dey
short,
but
if
you
get
money,
life
no
dey
boring,
life
no
dey
short,
anytin
wey
you
yarn,
go
dey
funny,
enitin
wey
you
do
go
dey
soft
and
sweet.
Na
so
royalty
be.
You
be
dis,
you
be
dat,
na
your
pocket.
life
na
rent
wey
you
dey
owe
det,
kpai
na
tax
wey
everybodi
go
pay
somedey,
life
no
hard,
na
arrogance
and
pride
make
am
big
like
Zumah
rock.
shey
he
dey
heavy
u.
All
lands
na
my
own,
all
bush
na
my
own,
all
baba
and
mama
na
my
own.
dis
community
na
my
own,
i
go
do
am
as
i
want.
I
no
fit
do
bad,
but
i
fit
close
your
farm
if
you
wan
try.
I
be
Obah,
i
be
Obah
na
for
my
own
farm,
na
for
your
own
caban,
Obah
wey
go
fine
wahala
for
anoda
caban
na
war
he
wan
fetch
wit
him
hand.
I
be
Obah
na
for
your
pocket,
i
be
Omooba
na
for
your
papa
caban,
i
be
Adaeze
na
for
your
mama
kitchen,
enitin
wey
you
be
na
for
your
caban,
no
go
anoda
caban
go
fine
wahala,
your
bodi
go
tell
you
story
of
war.
De
pesin
wey
go
break
bee
house,
know
wetin
him
eyes
go
see,
him
bodi
go
see
go
pain,
him
eyes
go
see
devil
and
demons.
no
go
fine
wahala
wey
wear
agbada
com
tie
gele
join.
Watch
your
step,
no
cross
boundary,
no
capp
wetin
no
sound
well.
You
be
dis,
you
be
dat,
na
your
pocket.
life
na
rent
wey
you
dey
owe
det,
kpai
na
tax
wey
everybodi
go
pay
somedey,
life
no
hard,
na
arrogance
and
pride
make
am
big
like
Zumah
rock.
shey
he
dey
heavy
u.
Humble
yasef,
enitin
wey
you
be,
na
baba
god
carry
am
give
you,
no
use
am
dey
wahala
comnunity,
no
use
am
dey
cause
casala
for
pipple
wey
dey
hustle
dere
life
dey
go.
I
be
dis,
i
be
dat
no
dey
full
pocket,
i
be
dis,
i
be
dat
na
who
him
epp,
just
face
your
lane,
mind
your
business,
if
you
no
get
business,
fine
somtin
go
do
wey
go
help
your
life,
com
help
oda
pipple.
If
your
papa
be
dis,
your
mama
na
dat,
who
you
be.
Alaye
ogbeni,
omonile,
oluwa
olonile,
you
are
mere
living
on
it
as
a
tenant.
No
go
over
do,
no
do
pass
yasef.
Odogwu
wey
dey
misbehave
na
odiegwu
wey
go
soon
collect
for
street.
You
be
dis,
you
be
dat,
na
your
pocket.
life
na
rent
wey
you
dey
owe
det,
kpai
na
tax
wey
everybodi
go
pay
somedey,
life
no
hard,
na
arrogance
and
pride
make
am
big
like
Zuma
rock.
shey
he
dey
heavy
u.