A song made by BIG VYOXY
A song made by BIG VYOXY
Intro
E no dey feel right, e no dey feel right
Gave you my all, all, all
Verse 1
I gave you my heart, gave you my soul
Every day I dey give my all, abi I no try?
Sacrified my peace just to make you smile
But e choke, you no dey see the effort sha
My love no be water wey you go pour away
I gave everything, everything
But you no get eyes to see the real ting
My ewa no be enough, my pepper no dey move you
Na so I dey learn say giving all no mean nothing
Chorus
I give everything, everything
But it no be enough for you
My heart, my time, my ginger
All scatter for your feet
I give everything, everything
Why you no fit appreciate?
My love strong strong but you no dey feel am
Give everything, lose myself, still no dey work
Verse 2
You take and take, I dey give and give
No balance sef, na one-sided wahala
I no be machine wey you fit press button
My love dey expire, my patience don finish
I scatter myself trying to fit your image
But you still no satisfied, you still want more
My tears dey fall but you no dey see am
This heartbreak na my own cup of tea
Chorus
I give everything, everything
But it no be enough for you
My heart, my time, my ginger
All scatter for your feet
I give everything, everything
Why you no fit appreciate?
My love strong strong but you no dey feel am
Give everything, lose myself, still no dey work
Outro
E no dey feel right
Gave my all but it no be enough
Chale, I done learn my lesson