Frobits
🎵 A song made on Frobits

Bad Belle No Be Vibe

0:000:00
Download
Reply with a song
Lyrics

[male vocals] Vile

and

bile,

Vile

and

bile

no

dey

vibe,

na

malaria

dem

be,

na

bad

belle

wey

get

plenty

craze

inside.

Mind

go

dey

pain

dem,

belle

go

dey

run

dem

sey

na

anoda

pesin

dey

progress,

dem

go

dey

vex

sey

tins

dey

waka

wella

for

anoda

pesin.

Vibe

no

be

vile,

ball

no

be

bile,

pipe

no

be

pile,

jibe

no

be

jab,

jump

no

be

junk,

solve

no

be

desolve,

run

no

be

rust,

grab

no

be

gun,

gut

no

be

dot,

doff

no

be

bow,

sing

no

be

sink,

sweep

no

be

swim,

get

up

no

get

lost.

No

go

vile

whia

you

suppose

dey

vibe,

no

go

bile

for

whia

you

suppose

dey

ball.

life

no

hard,

na

your

bad

mind

dey

make

am

hard,

na

envy

make

am

strong

like

rock,

life

na

jejeli,

life

na

nwayo

nwayo

nwannem,

ejigh

ike

eme

uwa.

Vibe

no

be

vile,

ball

no

be

bile,

pipe

no

be

pile,

jibe

no

be

jab,

jump

no

be

junk,

solve

no

be

desolve,

run

no

be

rust,

grab

no

be

gun,

gut

no

be

dot,

doff

no

be

bow,

sing

no

be

sink,

sweep

no

be

swim,

get

up

no

get

lost.

Bile

go

turn

you

to

witch,

vile

go

make

you

wicked

man

wey

sabi

drag

pipple

land

for

village.

small

tin

he

don

go

bury

juju,

give

you

elephant

leg,

at

worst

him

go

kpai

you.

My

paddi

go

balling,

my

guy

go

rolling ,

vile

and

bile

no

be

vibes

and

balling.

Life

no

easy

but

you

fit

be

ezekiel

wey

tins

easy

for,

wey

him

life

dey

jolli,

dey

flex,

dey

maranma,

wey

dey

soft

and

sweet.

I

no

wan

wail

inside

vile,

i

no

wan

cry

inside

bile.

your

progress

dey

sweet

me,

your

doings

no

dey

vex

me.

my

paddi

make

my

own

progress

no

vex

you,

make

my

beta

life

sweet

your

belle,

na

so

life

be

my

guy.

Vibe

no

be

vile,

ball

no

be

bile,

pipe

no

be

pile,

jibe

no

be

jab,

jump

no

be

junk,

solve

no

be

desolve,

run

no

be

rust,

grab

no

be

gun,

gut

no

be

dot,

doff

no

be

bow,

sing

no

be

sink,

sweep

no

be

swim,

get

up

no

get

lost.

Vile

wey

grow

old

na

witch,

bile

wey

dey

young

na

poison

giver.

na

so

so

bad

tins

dem

dey

do.

No

go

shake

there

hand,

no

cross

there

farm,

no

borrow

there

money.

good

news

dey

fear

dem,

beta

tin

dey

run

dem

belle.

Vile

no

be

virgin,

bile

no

be

good

boy.

na

twins

wey

be

bandit

and

area

boy.

dem

sabi

razz

matazz

area

with

bad

bad

tins

tins.

if

dem

hail

you

no

answer,

if

dem

greet

you,

just

dey

waka

dey

go

like

ghost,

no

go

shake

there

hand,

na

poison

full

am.

Blessing

dey

bite

dem,

goodnews

dey

gun

dem,

beta

tin

dey

vex

there

mind,

dem

no

dey

waste

time

poison

pipple,

dem

no

dey

waste

time

fight

pipple.

Vibe

no

be

vile,

ball

no

be

bile,

pipe

no

be

pile,

jibe

no

be

jab,

jump

no

be

junk,

solve

no

be

desolve,

run

no

be

rust,

grab

no

be

gun,

gut

no

be

dot,

doff

no

be

bow,

sing

no

be

sink,

sweep

no

be

swim,

get

up

no

get

lost.

Anger

na

there

sweet,

bad

belle

na

sugar,

all

of

dem

dey

run

dem

belle

com

give

dem

pile

join.

Go

ballin,

go

vibing,

go

vibrating

life

no

hard,

na

bile

and

vile

cause

am.

wey

him

belle

com

strong

like

stone.

Bile

na

witch,

vile

na

poison

giver,

no

go

shake

there

hand,

no

go

chop

there

food,

no

use

there

soap

baff,

no

carry

there

bag,

na

poison

full

am,

no

yarn

sey,

i

no

yarn

you

sey

dem

be

bad

pipple.

No

go

vile,

no

go

bile,

na

bad

pipple,

wey

get

pile

for

mind,

com

get

witch

for

hand,

na

so

so

bad

tin

full

dem

mind.

Dem

be

enemy

of

progress,

dem

no

dey

like

goodness.

Na

so

dem

life

be.

Anywhia

bad

tins

dey,

you

go

see

bile,

anywhia

dey

kpai

pesin

you

go

see

vile,

anywhia

dey

dey

plot

evil,

you

go

see

dem,

dem

sabi

cause

confusion,

commotion,

dvision

and

destruction.

Vibe

no

be

vile,

ball

no

be

bile,

pipe

no

be

pile,

jibe

no

be

jab,

jump

no

be

junk,

solve

no

be

desolve,

run

no

be

rust,

grab

no

be

gun,

gut

no

be

dot,

doff

no

be

bow,

sing

no

be

sink,

sweep

no

be

swim,

get

up

no

get

lost.

More songs by Udehani Listen to songs created by others
FROBITS