A song made by Daisy Banky
A song made by Daisy Banky
Yeah yeah yeah
Fuji ti d'Amapiano oh!
It's Prince Daixie Banks, Bankiezeal again!
Hot Banger from the street of Naija
E choke!
From Lagos to Jozi we dey vibe
Talking drum meet the log drum tribe
Piano keys with the Fuji flow
See the fusion wey dey make body go
Apala rhythm on the bassline deep
When the groove drop e go make you weep
Bankizeal with the SA touch
This collaboration e dey mean so much
HipFuji Amapiano oh
Make we dance make we go oh
From Ketu to Soweto
This the sound wey we know oh
Fuji Amapiano oh
Make we vibe make we flow oh
African spirit e dey show oh
E choke!
Apala Sakara drum with the piano stabs
See the culture mix for the club
Wahala for who no fit dance
When this rhythm catch you no be by chance
Omo this fusion e too sweet
Make your body surrender to the beat
Naija meets Mzansi proper
This collaboration e be banger
HipFuji Amapiano oh
Make we dance make we go oh
From Ketu to Soweto
Saheed Oshukpa Jackie we know oh
HipFuji Amapiano oh
Make we vibe make we flow oh
Saheed Oshukpa African spirit
Yeekpah!
HipFuji Amapiano
O pooorh!
Call me Bankizeal
Africa to the world oh!