A song made by Awesome Auto Properties Enterprises
A song made by Awesome Auto Properties Enterprises
Ehh baby, wetin you dey do to me?
Ah! Kilode?
Baby your love dey shack me like pami
Like ogogoro wey strong pass
E dey scatter my head
I no fit think straight again oh
My broda, this thing don pass me
She dey wine me, she dey wound me
My body don dey vibrate
Omo, I don fall enter oh!
Omo why me, shey na only me
Dey fall like this
Omo kilode ooo, omo kilode ooo
Why you dey wine me like this
Kilode ooo baby kilode oooo
Kilode ooooo why you dey wine me like this
Mofe ran re oooo (I love you oh)
Baby moferan re oooo
Make you no dey wine me like this
The way you dey move your body oh
E be like say you get remote control for my heart
You dey press am anyhow
Baby, I surrender oh
No need to fight am again
Your love don hook me well well
E choke! Person pikin!
I don become mumu for love
Omo why me, shey na only me
Dey fall like this
Omo kilode ooo, omo kilode ooo
Why you dey wine me like this
Kilode ooo baby kilode oooo
Kilode ooooo why you dey wine me like this
Mofe ran re oooo
Baby moferan re oooo
Make you no dey wine me like this
Baby Na you be the best thing wey dey happen to my life
My baby jowo Dakun un I love you I say no be lie
The love I gat for you I sweet pass Basmati Rice
Your love dey choke ooooo
Like choko Milo ooooooo
Baby Dakun ooooooo
Make you no go ooooooo
Make you no leave ooooo
Ehh baby, wetin you dey do to me?
Ah! Kilode?
Baby your love dey shack me like pami
Like ogogoro wey strong pass
E dey scatter my head
I no fit think straight again oh
My broda, this thing don pass me
She dey wine me, she dey wound me
My body don dey vibrate
Omo, I don fall enter oh!
Omo why me, shey na only me
Dey fall like this
Omo kilode ooo, omo kilode ooo
Why you dey wine me like this
Kilode ooo baby kilode oooo
Kilode ooooo why you dey wine me like this
Mofe ran re oooo (I love you oh)
Baby moferan re oooo
Make you no dey wine me like this
The way you dey move your body oh
E be like say you get remote control for my heart
You dey press am anyhow
Baby, I surrender oh
No need to fight am again
Your love don hook me well well
E choke! Person pikin!
I don become mumu for love
Omo why me, shey na only me
Dey fall like this
Omo kilode ooo, omo kilode ooo
Why you dey wine me like this
Kilode ooo baby kilode oooo
Kilode ooooo why you dey wine me like this
Mofe ran re oooo
Baby moferan re oooo
Make you no dey wine me like this
Baby Na you be the best thing wey dey happen to my life
My baby jowo Dakun un I love you I say no be lie
The love I gat for you e sweet pass Basmati Rice
Your love dey choke ooooo
Like choko Milo ooooooo
Baby Dakun ooooooo
Make you no go ooooooo
Make you no leave ooooo
Kilode oh baby
Ah! Moferan re die
Hmm!