A song made by Udehani Chinedu
A song made by Udehani Chinedu
Dont judge me
Oga saint,dont judge me,i'm not a saint,i have my flaws,i know i'm not a saint but you aint a saint too.
I dont judge your lifestyle,dont judge mine,i dont monitor your life,dont monitor me,i dont steal,dont steal from me.
Oga saint!dont envy my doings,i dont envy your lifestyle and ways.live your life,let me live mine.
Live and lets live,lets each bird to choose place to perch,but dont perch on my head,i wont perch on your head too.
Oga amebo!mind your business,let me face me.You get money,none of business,you buy car,oga congratulations.allow me to enjoy my life.
Chop your money,make i chop mine.
Your money na your money,my money na my money,your babe na your own,leave my own for me.
Life no balance,but i choose to stand on solid soil wey no spoil,wey oil no spoil,wey no wary and worry my warri lifestyle.
Carry your greed go far far,farway,allow me to live my life,i no be saint,you no be saint too.
You say i dey flex,you say i dey bubble,dey rubble ,dey jolly like jellyfish.How my lifestyle take become your business.Oga,face front,mind your business.
Ocean is wide and wild,swim your swim,let me paddle my canoe ,drink my sapele water in peace.
The sky too wild and very spread enough all the birds to fly without collision.
Enjoy your life,make your money,flex your babe,flex your limo like tommorow no dey,make i do same too.
Oga saint,i no dey pure,you too no dey pure.you dey waka ,dey danglova,like say you no dey sin.i be sinner,all of us na sinner too.
If you never sin before,throw the first stone,i no be saint too.i fit throw stones.
Oga saint,dont judge me,i'm not a saint,i have my flaws,i know i'm not a saint but you aint a saint too.
Enjoy your life,make your money,flex your babe,flex your limo like tommorow no dey,make i do same too.
You say i dey flex,you say i dey bubble,dey rubble ,dey jolly like jellyfish.How my lifestyle take become your business.Oga,face front,mind your business.
Ocean is wide and wild,swim your swim,let me paddle my canoe ,drink my sapele water in peace.
The sky too wild and very spread enough all the birds to fly without collision.
You say i dey flex,you say i dey bubble,dey rubble ,dey jolly like jellyfish.How my life take become your business.Oga,face front,mind your business.
Oga saint,i no dey pure,you too no dey pure.you dey waka ,dey danglova,like say you no dey sin.