A song made by Michael Alnord
A song made by Michael Alnord
Empire Gold dey here oh!
Mama Lami, the people's choice!
Adoo State, make una listen!
2027, we dey come!
From Ikpo-milo-kpo to Utonkon
Ulayi, Iguma lee, e choke!
Eki lee, Agila, Ijigban
All the villages, she don show love oh!
Free medical, no be mouth
Scholarship dey run, our pikin go shine
Widows dey smile, she no dey forget
Youths dey work, opportunity don land!
Honorable Chief Mrs. Lami Danladi Ogenyii
Adoo local government, you be the key!
Mama for the people, leader wey we need
2027, State House of Assembly!
Lami! Lami! Lami for the seat!
Our mama, our hope, our guarantee!
Lami! Lami! Adoo dey believe!
Empire Gold say we go succeed!
Comrade Ageh Hyacinth Aba, wheelchair don reach
Youths wey dey politics, she bring dem come
Good hospitals dey stand, quality education dey flow
Sunday Attah by her side, power couple goals!
She no dey do audio, na action we dey see
Every village, every person, she carry everybody
Adoo rising, gbagaun!
Mama Lami, the greatest!
Honorable Chief Mrs. Lami Danladi Ogenyii
Adoo local government, you be the key!
Mama for the people, leader wey we need
2027, State House of Assembly!
Lami! Lami! Lami for the seat!
Our mama, our hope, our guarantee!
Lami! Lami! Adoo dey believe!
Empire Gold say we go succeed!
Lami for the people!
Adoo, make we vote am oh!
2027, no shaking!
Mama Lami, na you we choose!
Glory! Glory! Glory!