[male vocals] Beta
yarn
Alaye
bobo
if
you
no
dey
smoke,
My
guy
if
you
no
dey
drink
ogogoro,
my
paddi
if
you
no
dey
pursue
woman,
if
you
no
dey
inject
kanah,
if
you
no
dey
do
bad
tins,
wait
i
get
beta
news
to
yarn
you.
Oremi
alaye,
no
go
smoke
kpai
yasef,
nwannem
onye
guy
no
go
drink
kpai
yasef,
my
guy
no
go
womanize
kpai
yasef,
my
paddi
no
go
fight
kpai
yasef.
Dis
life
too
sweet,
no
go
kpai
young
like
thug.
If
you
dey
chop
wella,
dey
do
beta
excercise,
com
dey
make
plenty
money,
i
get
beta
yarn
to
yarn
you,
just
stay
tuned
bro.
i
go
yarn
you
wetin
go
totori
your
mind,
com
sweet
your
body
wella.
If
you
no
dey
fight
enibodi,
if
you
no
dey
do
juju,
if
you
no
dey
gossip,
if
you
no
dey
get
bad
belle
for
pipple
wey
dey
progress,
if
you
no
dey
spoil
wetin
wey
no
be
your
own,
if
you
dey
waka
upandown
for
night
dey
fine
babalawo.
I
get
beta
yarn
to
yarn
you.
stay
tune
bro.
If
you
dey
read
book
wella,
if
you
dey
go
church
wella.
if
you
dey
pray
for
mosque
wella,
if
you
dey
fast
wella,
dey
give
plenty
money
to
pipple
wey
no
get.
If
you
dey
help
pipple
wey
dey
hungry
wella,
i
get
beta
yarn
to
yarn
you.
Oremi
alaye,
no
go
smoke
kpai
yasef,
nwannem
onye
guy
no
go
drink
kpai
yasef,
my
guy
no
go
womanize
kpai
yasef,
my
paddi
no
go
fight
kpai
yasef.
Dis
life
too
sweet,
no
go
kpai
young
like
thug.
If
you
dey
smile
wella,
if
you
dey
drink
plenty
water
wella,
if
you
dey
chop
beta
food,
if
you
get
plenty
children
and
wife,
if
you
dey
do
work,
if
you
dey
waka
gidigbagidigba,
i
get
beta
yarn
to
yarn
you ,
just
stay
tuned.
If
you
wan
go
heaven,
if
you
no
wan
go
hell
fire.
If
you
sabi
play
ball
wella,
if
you
sabi
mind
your
business,
if
you
dey
like
to
sing
and
dance,
if
you
sabi
cause
wahala
eniwhia
wey
you
go.
i
get
beta
news
to
yarn
you.
If
you
dey
smoke,
if
you
dey
play
chacha,
if
you
dey
play
baba
Ijebu,
if
you
dey
drink
ogogoro,
if
you
sabi
pursue
women,
if
you
sabi
nak,
com
sabi
yarn,
sabi
capp
wella
like
capriso.
I
get
beta
news
for
you.
Oremi
alaye,
no
go
smoke
kpai
yasef,
nwannem
onye
guy
no
go
drink
kpai
yasef,
my
guy
no
go
womanize
kpai
yasef,
my
paddi
no
go
fight
kpai
yasef.
Dis
life
too
sweet,
no
go
kpai
young
like
thug.
If
you
sabi
bad
bad
tins,
if
you
sabi
do
beta
tins,
i
wan
tell
sey
everybodi
go
still
kpai,
wetin
com
sup
be
sey,
you
no
go
know
de
date
wey
you
go
kpai,
even
de
one
wey
dey
do
bad
bad
no
know
de
day
wey
him
life
go
kpoff.
If
you
beliff
sey
heaven
dey,
you
go
go
heaven,
if
you
do
beta
tins
you
go
see
baba
god
wit
him
fine
fine
angels.
If
you
beliff
sey
hell
fire
dey,
you
go
go
hell
fire,
you
go
see
satan
wit
him
demons,
dem
go
porous
you
wetin
no
nice.
For
dis
life,
do
beta,
no
go
do
bad
bad
tins,
everybodi
go
kpai,
but,
dat
one
no
means
sey,
you
go
smoke,
drink,
womanize
kpai
yasef.
Use
your
head,
no
kpai
untop
of
wetin
wey
no
make
sense.
Dis
life,
nothing
dey
inside.
Oremi
alaye,
no
go
smoke
kpai
yasef,
nwannem
onye
guy
no
go
drink
kpai
yasef,
my
guy
no
go
womanize
kpai
yasef,
my
paddi
no
go
fight
kpai
yasef.
Dis
life
too
sweet,
no
go
kpai
young
like
thug.