A song made by Sexyisomali 😎
A song made by Sexyisomali 😎
Ah! Son of Elizabeth oh!
This gbedu na banger, e sweet oh!
Baby connect me your hotspot, make I wifi you
I gbadun your back and front, the thing wey you do
Baby take a look at you, give me chance oh
Make I discover you, your body too bad oh
Baby make I cover you, your thing is sweeter
That's why I corner you, e choke!
The things you do to me na sugar
That's why I fall for you, wahala!
Anywhere you dey baby, na there I dey
Anywhere you go, I follow you oh
E dey sweet me for body when you touch my shoulder
I love the way you give it to me, vero vero vero!
Son of Elizabeth, you scatter my brain oh
The way you dey move your body, e dey pain me
You be my WiFi, my connection steady
No be joke, baby you too ready
Your matter don dey make me go crazy
Omo see this one, person pikin!
The things you do to me na sugar
That's why I fall for you, on God!
Anywhere you dey baby, na there I dey
Anywhere you go, I follow you oh
E dey sweet me for body when you touch my shoulder
I love the way you give it to me, vero vero vero!
Son of Elizabeth!
Vero vero vero!
E choke!