Frobits
🎵 A song made on Frobits

Money Get Wings

0:000:00
Download
Reply with a song
Lyrics

[male vocals] I

no

see

you

Money

dey

show,

money

dey

play

action

film,

money

dey

smell

nice,

money

get

wings,

money

get

legs.

Money

go

rich

where

legs

no

fit

rich,

money

go

speak

where

voice

no

get

level,

money

get

belle,

carry

pikin

for

back,

na

double

fine

face

wey

get

friends

and

families.

Call

me

broke,

i

no

dey

see

your

face,

call

me

illiterate,

i

no

wan

know

your

address,

call

me

weak,

i

dont

care

bro,

call

me

mummy's

boy,

i

no

send

your

papa,

na

your

mouth,

na

your

wahala,

na

your

pit

wey

you

go

fall

put.

Life

be

like

knots,

no

be

everybody

fit

untie

am,

life

be

like

water,

no

be

everybodi

fit

swim

am,

life

be

like

school,

no

be

everybodi

go

graduate,

life

be

like

food

no

be

everybodi

sabi

cook,

still,

no

be

everybodi

sabi

chop

plenty

food.

You

no

be

money,

i

no

dey

reason

you,

poor

man

sabi

him

class

mate,

go

fine

your

mate,

big

man

sabi

him

friend,

every

water

go

fine

him

level.

I

dey

chase

my

dreams,

i

dey

pursue

money,

i

no

get

time

for

gossip

and

amebo

palava.

man

wey

serious,

wey

focus

no

dey

yarn

anyhow,

no

dey

get

time

look

another

man

progress.

Call

me

pastor,

na

your

mouth,

call

me

malam,

i

no

dey

hear

you,

call

me

native

doctor,

na

your

headache,

call

me

tiff,

na

your

belle

problem,

i

no

care,

i

no

send

your

papa.

Na

man

wey

gada

ants

infested

fire

wood,

na

him

invite

lizards

for

him

compound.

Na

you

disturb

bee

hives,

na

still

you

dey

run

kitii ,

kitaa,

kitti

kitti

kitaa,

kitti

dey

shout

for

help,

dey

beg

for

water.

you

neva

see

wahala

wey

you

dey

fine.

You

no

be

money,

i

no

dey

reason

you,

poor

man

sabi

him

class

mate,

go

fine

your

mate,

big

man

sabi

him

friend,

every

water

go

fine

him

level.

No

be

everybodi

sabi

talk,

no

be

everybodi

sabi

read,

no

be

everybodi

break

chalk,

no

be

everybodi

tear

book.

Inside

this

life,

he

go

shock

you

say,

pipple

wey

tear

book,

dey

work

for

pipple

wey

no

break

chalk,

go

still

come

shock

you

say

illiteracy

dey

very

expensive.

For

this

street,

wey

dey

call

life:

Some

na

deaf,

some

dumb,

some

blind,

some

come

be

deaf

and

dumb,

some

come

be

dumb

and

blind,

some

come

be

blind

and

deaf,

then

some

come

be

deaf,

dumb

and

blind.

na

still

inside

dis

life

dey

yarn

say:

see

no

evil,

say

no

evil

and

speak

no

evil.

Man

wey

wise

dey

wise,

d

one

wey

dey

dumb

dey

dumb,

no

be

capp,

no

be

lapp.

If

you

like

block

me,

if

you

like

call

boys

for

me,

if

you

like

collect

my

babe.

He

go

shock

say,

your

boys

na

my

bloodlines,

then,

you

go

pay

wetin

the

stori

no

nice,

wey

no

neat,

wey

dey

potortor,

you

don

price

market

be

that,

bodi

go

tell

you

say,

grasshopper

no

be

grass,

elephant

grass

no

be

animal.

no

capp,

no

lapp.

You

no

be

money,

i

no

dey

reason

you,

poor

man

sabi

him

class

mate,

go

fine

your

mate,

big

man

sabi

him

friend,

every

water

go

fine

him

level.

Na

only

poor

man

dey

vex

when

dem

call

poor

man,

na

only

illiterate

dey

vex

if

dem

call

am

illiterate,

na

broke

pipple

dey

vex

if

dem

call

dem

broke,

If

you

vex ,

na

wetin

you

be

dey

call

you.

Big

man

no

get

time

to

show

you

how

big

him

be,

professor

no

get

time

to

show

you

him

certificate,

bro

you

too

small

for

rich

man

to

show

you

him

fine

fine

cars

and

houses.

Na

poor

man

dey

no

poor

man,

big

man

sabi

him

fellow

big

man,

no

be

capp.

no

lapp.

Life

deep

pass

ocean,

life

high

pass

mountain,

life

strong

pass

steel,

life

fine

pass

Lucifer,

Lucious

no

be

Lucifer

seer

wey

dey

stir

dreams

wey

don

tear.

Money

dey

show,

money

dey

play

action

film,

money

dey

smell

nice,

money

get

wings,

money

get

legs.

Money

go

rich

where

legs

no

fit

rich,

money

go

speak

where

voice

no

get

level,

money

get

belle,

carry

pikin

for

back,

na

double

fine

face

wey

get

friends

and

families.

If

you

like

call

me

poor

boy,

i

no

dey

hear

you,

if

you

like

call

me

mugu

wey

mumu,

na

your

mouth

go

dig

your

downfall,

if

you

like

call

me

trouble

maker,

i

no

dey

see

your

face,

i

no

dey

reason

you,

i

no

dey

reason

your

mata,

na

money

i

dey

chase,

na

money

i

dey

fine,

you

no

be

money,

i

no

dey

fine

you.

Life

deep

pass

ocean,

life

high

pass

mountain,

life

strong

pass

steel,

life

fine

pass

Lucifer,

Lucious

no

be

Lucifer

seer

wey

dey

stir

dreams

wey

don

tear.

You

no

be

money,

i

no

dey

reason

you,

poor

man

sabi

him

class

mate,

go

fine

your

mate,

big

man

sabi

him

friend,

every

water

go

fine

him

level.

More songs by Udehani Listen to songs created by others
FROBITS