[male vocals] Love
dey
Some
pipple
com
see
love
for
inside
fine
fine
correct
cars,
wey
dey
trip
girls,
dey
slip
family
members,
com
dey
somersault
enemies.
Love
dey
everywhia,
anywhia
you
see
am,
love
am
tenderly,
cherish
am
softly,
hold
am
gentlely,
kiss
am
deeply,
hug
am
spiritly,
shake
am
lightly,
praise
am
highly,
eulogize
am
heavenly,
accept
am
warmthly,
welcome
am
cheerfully,
embrace
am
happily,
show
am
smile,
laff
wit
am
wella
wella.
Beauty
of
love
be
like
de
beauties
of
the
lilies
wey
dey
bright
like
de
sun,
com
soft ,
com
tender
join,
com
bright
wella
like
sey
na
afternoon.
Some
pipple
com
see
love
for
inside
fine
fine
correct
cars,
wey
dey
trip
girls,
dey
slip
family
members,
com
dey
somersault
enemies.
No
push
am
comot,
no
reject
am,
no
craze
for
am ,
no
fight
am,
no
close
your
door
for
him
face,
no
beat
am
bro,
no
hit
am
alaye,
no
boot
am
like
tiff,
no
kill
am,
no
tiff
from
am,
no
hurt
him
feelings,
no
rape
am,
no
raid
him
tins
and
throw
way
am
for
cold
night.
Love
dey
everywhere,
dey
look
for
who
go
hug
am,
dey
look
for
who
go
smile
for
am,
make
him
smile
too.
Some
pipple
com
see
love
for
inside
fine
fine
correct
cars,
wey
dey
trip
girls,
dey
slip
family
members,
com
dey
somersault
enemies.
Love
sit
down
for
street,
dey
haala
alaye
bobo,
dey
greet
fine
babies,
dey
hail
my
paddi,
dey
greet
my
guy.
dey
tell
dem
sey
make
dem
show
love.
Love
dey
play,
love
dey
show,
him
dey
play
when
you
show
love
to
beggars
wey
dey
street,
he
dey
show
if
you
show
love
to
pipple
wey
no
get
house,
wey
no
get
pipple
wey
fit
help
dem.
My
guy,
give
dem
food,
make
dem
chop
jubilate,
com
celebrate
join.
True
love
go
show
if
you
fight,
chase
bad
pipple
comot,
bad
pipple
wey
dey
steal,
dey
snatch,
dey
shoot,
dey
kpai
beta
pipple.
chase
dem
comot.
Some
pipple
com
see
love
for
inside
fine
fine
correct
cars,
wey
dey
trip
girls,
dey
slip
family
members,
com
dey
somersault
enemies.
Love
dey
everywhia,
you
fit
see
am
inside
book
wey
pipple
dey
read,
you
fit
see
am
still
inside
poems,
you
fit
see
am
inside
lyrics,
you
fit
seem
inside
bible
wey
pipple
dey
study
for
church,
love
dey
everywhia,
if
you
dey
wise
up
you
go
see
am,
com
fill
am
wella.
Love
dey
everywhia
dey
salute
pipple
wey
wan
enta
train,
plenty
pipple
no
dey
see
am,
pipple
wey
see
am
no
seed
am.
Love
dey
inside
altar
wey
pipple
dey,
dey
pray,
dey
beg
baba
god
untop
tears
make
him
show
love.
Some
pipple
come
see
love
untop
of
shayo,
come
hug
am
wella
untop
of
bottles
of
beers,
sapele
water
and
beta
igbo
wey
no
nice,
wey
fit
knock
you
comot
for
ground,
com
torture
you
for
days
inside
psychia.
Some
pipple
com
see
love
for
inside
fine
fine
correct
cars,
wey
dey
trip
girls,
dey
slip
family
members,
com
dey
somersault
enemies.
Love
dey
everywhia,
some
pipple
see
am
inside
action
films,
some
come
see
am
for
market
whia
him
dey
preach
goodnews,
some
pipple
come
see
am
inside
politics,
some
come
see
am
inside
war
and
money.
may
baba
god
help
us.
Some
pipple
com
see
love
for
baba
ijebu,
some
com
see
am
for
whia
dem
dey
play
tete,
whia
den
dey
play
bet
and
gamble.
Love
dey
street,
if
you
get
money
help
pikin
wey
dey
for
street,
comot
dem
from
cold,
carry
food
give
dem,
show
dem
love
wey
get
wings
like
angels.
Some
pipple
com
see
love
for
inside
fine
fine
correct
cars,
wey
dey
trip
girls,
dey
slip
family
members,
com
dey
somersault
enemies.