A song made by Salomi mathew
A song made by Salomi mathew
Hallelujah!
Glory to God oh!
Keep your lamp burning, broda no go sleep
Kubar fitilunku a kunne, stay awake
The light wey you carry, e no fit go off
Jesus is coming, make you no relax
Your faith go shine bright, even for dark night
No let am die down, keep am burning strong
The oil of the Spirit, e dey flow nonstop
Ready for the Master when He come along
Keep your lamp burning, burning bright oh!
Kubar fitilunku a kunne, day and night oh!
Keep your lamp burning, no let am die!
Jesus dey come, make you ready, amen!
Some people lamp don quench, dem sleep for duty
But you go stay woke, you be wise virgin
Your light go shine pass, e go reach the nations
The darkness no fit win, your God don conquer
Fill your vessel daily, with the Holy Ghost power
Praise Him every moment, worship every hour
When the trumpet sound, you go hear am clear
Your lamp go still dey shine, no fear, hallelujah!
Keep your lamp burning, burning bright oh!
Kubar fitilunku a kunne, day and night oh!
Keep your lamp burning, no let am die!
Jesus dey come, make you ready, amen!
Glory to God!
Thank you Jesus!
Amen!