A song made by James Kate
A song made by James Kate
Ah! See this matter oh!
E choke!
To ba do la, Atun kola
Cos my broda Kola wan dey call her
Buh I no go give number oh
Unless I wan lose her
Or if she don tire, I fit to aim higher
Higher, higher, wider, brighter
I fit to look elsewhere, abeg!
I no wan hear say you still dey there
After I don comot here, e be like say
Me wey no sabi stop there oh
I no get time for anger, wahala!
She too dey act like lawyer
Every small thing she go dey question my order
Omo! E don do for me oh
I no fit take am again, chai!
Dem say make I no date Oma
Say she fit to cause me trauma, hah!
Na why I go date Sandra
And dating don look like scandal, see this one!
I heard say girl with fine yansh fit destroy my finance
Na why I no wan bother
About dating girls matter, abi?
And I wan dey normal, person pikin!
I be loner, I be loner oh
Me wey no sabi stop there oh
I no get time for anger, on God!
She too dey act like lawyer
Every small thing she go dey question my order
Omo! E don do for me oh
I no fit take am again!
I no go give number oh
Kola, forget am!
Mo gbe!