A song made by ¤ÀƘÁŃƁͤ
A song made by ¤ÀƘÁŃƁͤ
Very soon oh
E go happen very soon
Mo ti sure gan
Dem dey ask me when e go happen
I tell dem say very soon
For this hustle wey I dey do
E go pay me very soon
From Mushin to the whole world
Dem go hear my name very soon
Every struggle wey I don struggle
E go turn to blessing very soon
Very soon, very soon
Wetin dem dey find go show very soon
Very soon, very soon
My time dey come, e dey reach very soon
Very soon oh, very soon
Success go locate me very soon
Very soon, very soon
God dey my side, e go happen very soon
Dem dey doubt me for my back
But I know say very soon
All the pain wey I don face
Go turn to gain very soon
Mama go smile, papa go dance
Dem go happy very soon
From the bottom to the top
I go reach am very soon
Very soon, very soon
Wetin dem dey find go show very soon
Very soon, very soon
My time dey come, e dey reach very soon
Very soon oh, very soon
Success go locate me very soon
Very soon, very soon
God dey my side, e go happen very soon
Very soon oh
E choke!
Mo gbe!