A song made by princeemokaay
A song made by princeemokaay
E choke! Emokay don blow!
Kolomoni! Omo see levels!
My name na Emokay, now I be Sabi Oga,
E don tay,wey I they try no gain o,
I don try sotay I dey cry no gain,
until I try KOLOMONI
nah him change my life and take me to the high,
I make to much money on KOLOMONI.
The way I dey see money , na Hin I dey use jolly,
I enjoy low transaction charges,that one na for only OGA wey Sabi.
Na only OGA wey Sabi dey use KOLOMONI,
Na only OGA wey Sabi dey use KOLOMONI,
if you want to become sabi OGA come follow me,
no strict daily target,
affordable P O s terminal,
Save it, collect it,and spend your money on KOLOMONI,
Make every money move on KOLOMONI,
since I dey use KOLOMONI,my life don better,
I dey fly like say I be butterfly, everything don set I don matter,
Now I be Sabi OGA.
Na OGA wey Sabi dey use KOLOMONI ,
for supermarket then dey use KOLOMONI,
for restaurant then dey use KOLOMONI,
for hotel na KOLOMONI
Student wey sabi dey use KOLOMONI,
inside market na so KOLOMONI,
businessman wey Sabi dey use KOLOMONI,
sabi OGA dey use KOLOMONI
If you want to become sabi oga come follow me ,
EMOKAY e don do
Na so

Pick one photo or multiple for a slideshow (up to 10) — we'll create a video with your track, ready for TikTok, Reels & Stories
Opening gallery…
Select your photo
Cooking your video...
We'll send it straight to you when it's hot 🔥
You can close this page — we'll deliver it directly to you.
Your video is ready!
It's been sent to your WhatsApp. Save it, then post it to your socials below.
Tag @afrobits.ai when you post
Distribute your song to 150+ streaming platforms
and get heard around the world.
Millions of listeners are waiting to hear your sound
Starting from just $2.99/yr · Auto-renews annually · Cancel anytime
Annual subscription. Auto-renews yearly. Cancel anytime — your song stays live until the paid period ends.