Holy
Water
sound
system
I
wake
up
for
morning,
I
look
up
to
sky
I
thank
my
Baba
God
for
the
grace
wey
I
carry
From
Aba
city,
we
dey
ginger,
we
no
dey
System,
we
dey
set
everywhere
on
fire
hustle
no
be
small,
I
dey
press
say
one
day,
my
progress
go
clear
for
eye,
I
say!
Baba
elevate
me
Make
ndi
ogbe
celebrate
me,
make
all
my
people
celebrate
I
no
come
for
trouble,
I
just
I
want
to
see
my
family
dey
happy
inside
Blessings
fall
on
me,
like
rain
for
rainy
season
Ndi
ogbe
recognize
say
I
carry
gbedu
with
reason
No look my face, I be person pikin, I dey roll
Holy
Water
sound
dey
sweet,
e
dey
enter
for
Oluwa
elevate
me,
Baba
elevate
me
Make
ndi
ogbe
celebrate
me,
make
all
my
people
celebrate
me
Oluwa
elevate
me,
Baba
elevate
me
Make
ndi
ogbe
celebrate
me,
make
all
my
people
celebrate
Oluwa
elevate
me,
Make
ndi
ogbe
celebrate
me,
make
all
my
people
celebrate
me
Oluwa elevate me, Baba elevate me
Yeah,
Holy
Water
Sound
System!
Aba to the world!
Celebrate
me,
celebrate!
No
dulling,
we
dey
go!
(,
e
don
set!)