A song made by Rudmark
A song made by Rudmark
Intro
Tamuno Imama, e choke!
Tamuno Imama, the Good God !
Verse 1
Tamuno Imama dey shine so bright
God you dey glow me from morning till night
Your ginger no be here, Greatest God
E.va.ry.body dey follow your shot
The way you move am, no be small thing
You scatter everybody when you enter the ring
Chief, Baba God, omo you dey slay
Enemy I see say I go make am big time today
Chorus
Tamuno Imama, Tamuno Imama
You be the Elroi, the crown, the main thing
Tamuno Imama, Tamuno Imama
No competition, nobody wey go match You
Tamuno Imama, oh Tamuno!
The Greatest God wey dey rock the whole universe!
Verse 2
From eternity to eternity, everybody know your name
Your glory dey show, it's not by shame
The way you carry yourself with great grace
Got everybody checking when you enter the place
You no need anybody make you feel alive
You already winning, you already thrive
Shey you see wetin God do for My life?
Tamuno Imama, you done take My body and soul
Chorus
Tamuno Imama, Tamuno Imama
You be the great God, the crown, the glory
Tamuno Imama, Tamuno Imama
No competition, nobody wey go match you
Tamuno Imama, oh Tamuno!
The greatest God wey dey rock the Universe
Outro
Tamuno Imama, you do alot!
Tamuno Imama, on God!
Tamuno Imama, wonders!
The greatest, the greatest, no cap!