A song made by Adeyanju Omowumi
A song made by Adeyanju Omowumi
E choke! Asake don enter!
Mo gbe!
Asake my broda, you too dey scatter
Everywhere you enter, e dey pepper
From Lekki to VI, dem dey hail your matter
Omo see as your swag dey different
You no be small pikin, you be big man
When you show face, the whole place dey ginger
Money dey your pocket, respect dey follow
Asake! Odogwu of the century
Asake! Asake! The baddest no cap!
Asake! Asake! E don do for them!
Asake! Asake! Person pikin scatter!
Asake my guy, you too sharp sharp sharp!
See this one oh, Asake no dey play
When e dey move, e dey move with sense
You sabi the game, you dey run am well
No competition, you don kill the matter
Yoruba demon with the style and grace
Abi you no see as e dey shine?
From morning till night, na your matter we dey talk
Asake! The greatest no debate!
Asake! Asake! The baddest no cap!
Asake! Asake! E don do for them!
Asake! Asake! Person pikin scatter!
Asake my guy, you too sharp sharp sharp!
Asake! Wahala!
E choke die!