A song made by Alayosings int
A song made by Alayosings int
Mo dupe oh!
Baba God, mo dupe!
From the morning wey the sun dey rise
To the night time when the moon dey shine
Every breath wey I dey breathe, na your grace
Modupe, modupe Oluwa
For the blessings wey dey overflow
For the love wey you dey show
I no fit count am, e too plenty oh
Baba God, I grateful die
Modupe oh, modupe oh
Oluwa mi, mo dupe oh
For everything, for everything
Modupe oh, modupe oh
You dey guide me, you dey lead me
I go praise you till eternity
Modupe oh, modupe oh
Onibuore mi, mo dupe oh
When the road rough, you make way
When I tire, you give me strength to dey
Your mercy new every morning time
Ko si wahala, you dey my side
For my family, for my daily bread
For the roof wey dey over my head
Oluwa, wetin I go talk sef?
E choke for my belle!
Modupe oh, modupe oh
Oluwa mi, mo dupe oh
For everything, for everything
Modupe oh, modupe oh
You dey guide me, you dey lead me
I go praise you till eternity
Modupe oh, modupe oh
Onibuore mi, mo dupe oh
Mo dupe, mo dupe oh!
Onibuore, baba mi oh!
Hallelujah!