A song made by Edwin Keyman
A song made by Edwin Keyman
Jagaban! Tinubu!
Forward march oh!
No looking back!
From Bourdillon to Aso Rock oh
Jagaban wey sabi the game
They talk say e no fit do am
But see am now, e dey reign
Obasanjo come, Obasanjo go
Yar'Adua try, Jonathan follow
Buhari sef leave matter oh
Now na your time to show
Forward march! Forward march!
Tinubu no dey look back oh!
Dem go cry, dem go talk
But jagaban steady dey walk oh!
Forward march! Forward march!
Nigeria must to move forward!
No pity for dem wey dey hate
Baba move, e don late!
PDP wey rule for years
Wetin dem show us? Chai!
Promises wey dem no fit keep
Na lie lie everyday
APC come with renewed hope
Though the road e rough sha
But Baba Tinubu dey focused
E no send anybody wahala!
Forward march! Forward march!
Tinubu no dey look back oh!
Dem go cry, dem go talk
But jagaban steady dey walk oh!
Forward march! Forward march!
Nigeria must to move forward!
No pity for dem wey dey hate
Baba move, e don late!
Jagaban!
Forward ever, backward never!
Nigeria must to better oh!